@poormanpikin_90: Kelvin I Dey warn you 😂#fypdongggggggg #foryoupage #fypシ゚ #fyp #fypシ゚viral🖤tiktok☆♡ @Don Gift

poormanpikin_90
poormanpikin_90
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 14 July 2025 05:58:44 GMT
171298
17687
835
1700

Music

Download

Comments

son_of_ice
🐾 :
Abeg wetin we do😂
2025-07-16 11:49:37
47
tracebreakers
TraceBreaker :
I no go stop ashawo 😂😂😂
2025-07-17 10:30:16
35
kelv1n4pf
OJ Kelvin🦂 :
Go down there 😂😭
2025-07-14 17:32:35
18
queenchizzy80
chizzy :
I swear 😹💔😹 Kelvin and Emma with Ola abeg 😹I use god name bag una 😂
2025-07-16 10:26:19
14
sandrafridayoj
sandrafridayoj :
Kelvin don offend this guy who nor like kelvin migwo 😂😂😂😂
2025-07-17 10:56:23
46
datcalabarboy1
Dat Calabar Boy :
use my name 'Dat Calabar Boy " 🙏🏼🙏🏼
2025-07-14 06:41:20
23
sonia365.com
Mama 🥰💕🍭 :
Kelvins just full comment section
2025-07-15 01:34:33
30
kelvinmoni02
Say hi to Kelvin :
I nor go stop
2025-07-15 19:38:11
12
preshysignature300
Special🥹❤️💐🍫 :
And dem nor de last 😂😭
2025-07-19 15:58:37
8
trendwave016
TRENDWAVE🇬🇭 🇳🇬✂️🧵✂️✂️ :
God go bless u😂make I send am to my man😂
2025-07-16 04:05:01
7
wordbebe
SON OF GRACE :
person go just dey own una go dey find my trouble
2025-07-16 17:00:31
7
rumesweetlife23
Rume Sweetlife 23 :
Waiting Kelvin do you na 😂😂😂
2025-07-14 07:12:14
12
kelly_a_kelvin001
𝗠𝗥 𝗞𝗘𝗟𝗩𝗜𝗡 🏂🐐 :
waytin we don do again 🥹😂😂
2025-07-14 19:51:26
9
call_me_kelvinn
🤬✞Gentle_Kelvin✞🤬 :
Bro relax na😂
2025-07-17 07:35:11
6
irreplaceable1719
irreplaceable 👑 :
na kelvin full this comment section I don send am give one kelvin
2025-07-18 16:12:25
0
big.preshi.shine_
Big preshi shine 🧚‍♂️🐬👅👿~ :
Abeg do Emma own 😂😂😂
2025-07-18 10:51:30
7
expensiveshit07
OTF Shit💰💴💵😎 :
Which Kevin. Kevin Costner waiting him do but if nah him nah true u dey talk make him stop ✋ 🤣
2025-07-14 06:27:48
9
oweikebi
Kelvin Paul 💎🌊 :
Which Kelvin u dy call Ashawoo? Oya call Jennifer and Princess wey dy chop Tfair My guy
2025-07-27 09:39:32
4
mrkelvin3789
Mr Kelvin🌹 :
I day use my iPhone 16 256gb take comment, I buy am with my own money 😂
2025-07-31 03:44:18
4
aniberry486
aniberry :
Kelvin just full the comment session
2025-07-17 12:37:18
4
kelvinice7
Kelvin Ice :
Why u use my name
2025-07-18 08:48:15
0
allaboutchomzy
Chomzy ❤️ :
Kevin friends migwooooo😂
2025-07-22 00:01:03
2
icemoney554
john j irwin :
kelvin full comment 😂😂😂
2025-08-19 18:22:35
2
kelvinvwegba
KELVIN :
I nor go answer 😁😁😁
2025-07-18 09:57:08
3
To see more videos from user @poormanpikin_90, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About