I don’t even know how to speak the English fluently again , I can only type 😔
2025-07-19 07:30:03
5563
່ :
I Dey speak correct English for my mind but to speak am out na big problem 😭😭
2025-07-19 11:56:14
1996
Loner 🔫 :
I see one repost and I burst into laughter 😂
2025-09-30 10:10:32
1
Ricky🥹❤️🩹🇬🇭🇳🇬 :
You fit Dey find money to pay rent
Make you see money to buy house
Claim it🙏
2025-07-20 14:33:37
1205
AYOMIDE FOLARIN🌿🪵❤️🦅 :
Me: you girls won’t belief what I saw today. My friends 😭: Kilomu werey oloyibo ofo😹💔🤲
2025-07-19 01:52:09
871
Ꮆ卄ㄖ丂ㄒ 尺丨ᗪ乇尺 👻 :
If u speak English dem go be like 😑Shey girl dey around nhi
2025-07-18 19:18:31
4901
Evil Emmy 💀 :
Una no Dey sleep? 😂
2025-07-19 03:02:34
682
Harbisola039 :
When I started speaking English that my Werey friend go be like ….,kilo mu eleyi (Wetin do this one )😂
2025-09-18 10:53:46
1
Sultan👑AYOMI :
My English sef don day poor and na two things cause am.. 1. I didn’t further after I got done in sec sch 2016 2. Too much of pidgin. E get one time way people no come day believe say I be yoruba boy 😂😂 cause I don’t have that look and I speak pidgin too much, but thanks to the game sha, na e day make me still day compose English well at times and I love learning as well ❤️
2025-07-19 05:24:13
174
Youdeserveanellaaaaaa🎭💕 :
English don dey hard me😭💔
2025-07-19 06:32:00
886
teema_bxby🧸 :
E go con Belike say person dey form😭😭
2025-07-18 20:27:33
1938
ఌ𝒫𝒴𝒯_ℰ𝒩𝒴✰ :
Once I start speak English with them na once I go hear who be this 😭😭😂😂
2025-07-19 07:43:53
153
@giff tee :
😂😔even to pronounce some certain words con de hard me lately
bad influence 😭
2025-07-18 11:27:09
654
thompsonjay17 :
Omo for this side Na English we de use always
2025-07-18 20:09:25
307
️ADE🥹🤍 :
Fr I hate communicating with Yoruba and people think I’m an igbo girl 😹
2025-07-18 21:44:10
31
🎋 smorra 🌸~🇳🇬 :
We can’t even speak English for like 2mins sef 😞
2025-07-19 03:04:48
265
Big Dera :
Omor true true girls no sabi anything oo na jus yansh una get 💔
2025-07-19 22:56:15
28
A_D_L_ :
😂😂😂😂🙌🙌🙌🙌 they won’t make it happen
2025-09-24 14:22:45
2
HEISFAEVOR! ❤️✝️ :
I'm forwarding this to them very sharp 😂
2025-09-17 12:24:34
1
GBOLAHAN RG :
even to pronounce some certain words con dey hard me lately
bad influence 😭
2025-09-27 09:47:40
1
estyrichhairs :
my friend go say Na me n u go speak English 😁
2025-09-06 14:53:32
1
Arumiyau🙂💗 :
My friends be like Pele mungo park 😹
2025-09-15 09:18:35
2
sayheytozeego 🧃 :
I saw who reposted I laughed 😂😭
2025-09-23 05:42:54
1
✞︎YDK SOMTO𖤍 :
Please I want to go to the market in case person find me come tell am say I comot 😭😭😩
2025-09-27 22:34:08
1
americanbaby_ :
I can type I know majority of the cities in USA 🇺🇸 but I need cl like
2025-09-03 08:18:16
1
To see more videos from user @evil.emmy6, please go to the Tikwm
homepage.