I never se wiz in this kind vibes the highness to much 😂😂😂😂😂😂
2025-07-16 18:57:54
3138
tenioriade :
And dis guy na man like me too ooo,chai make God remember me too and everyone in dis comment section 🙏
2025-07-16 21:35:54
1926
Loba_Events :
I don watch this video pass 100times aje
2025-07-16 17:19:10
1625
HANNAH💎🦋 :
See as the Yoruba sweet for ear 😂😂 😭
2025-07-16 16:43:44
934
Ideh :
How many times do you watch this
2025-07-16 17:11:46
471
 𝓙𝓔𝓕𝓕𝓔𝓡𝓨😶🌫️🏝️ :
Faruq see Wetin u cause
2025-07-16 18:54:59
368
HENRY GRACE 203 :
10 years coming wizkid will still bigger than Davido
2025-07-19 19:10:51
26
Bridget 🌺🦋🌸 :
Even davido na fc low-key 🥺🤭❤️💯
2025-07-17 04:35:09
46
Kelechi. 🅾 🆃 🅿 🇳🇬 . :
Can I find it on Spotify 🥺🥺
2025-07-16 21:31:33
294
𝕏🚀 :
As he Dey for highness sef he still compose himself pass Davido 😂
2025-07-17 09:27:46
125
ASP_👞🔨🛍 :
faruqu ode beru Olohun 😂
2025-07-16 21:57:16
284
Timo Alajá 🐾 :
I don watch am over and over.. steeze too much for Big wiz .. trust me nobody fit be like Popsy
2025-07-16 18:57:08
118
Shuga__minded F. C ❤️🦅 :
I see billionaires liking my comment 🤣🤝🥰
2025-07-20 07:15:01
89
AYOBAMI🖖 :
Why you no go like big wiz❤️🦅
2025-07-17 08:36:57
14
MMBM🤡 :
If this man enter studio just begin Laugh some of us go still stream am 🥺
2025-07-17 22:31:41
10
Sampson :
Wizkid na Angel 😅
2025-07-18 11:35:40
10
HAMZZY 🤍 :
I don watch this video pass 100times aje
2025-07-17 22:41:24
23
GODFREY💸 :
Ajeh seh joy too much !! ❤️🦅
2025-07-17 16:32:34
10
HARDHEY MULTI-VENTURES LIMITED :
Who else is watching in bed 🛌 😂🦅
2025-07-17 12:51:23
34
SAMMY🦁 :
Mawa Pelu yin laleyi😹🦅❤️
2025-07-16 17:56:42
206
🕷️SEX :
I watch this video pass 10 times 😂❤️🦅🦅
2025-07-17 10:45:23
10
DEECEE JOSH🅿️ :
See how he dey talk😁he no like stress ❤️
2025-07-17 13:00:02
21
samskid🔥👽 :
he also said omo iya mhi sewepaa 😂😂 mo wa pelu yii laleyii ahhhhhhh😭😭 my head wanburst aje I too love this man
2025-07-17 12:13:35
19
Marvisity :
I dey forget say big wizzy na Yoruba boy on still Yoruba i don play karamo tire but the song no let me leave either karamo wound me or I wound am hbd international Starboy
2025-07-17 09:56:33
16
To see more videos from user @lifeofwizkid, please go to the Tikwm
homepage.