@mrsodion18: Happy graduation day princess Adriel…. Grade 1 here we come 👩‍🎓🧑🏻‍🎓👨🏽‍🎓#graduation #grade1 #makingmoneywithmrsodion #foruyou #fyb

mrsodion18
mrsodion18
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 July 2025 06:30:39 GMT
3179183
244780
3273
4800

Music

Download

Comments

zol.cleaning.serv
Zol cleaning service :
my eye said I have to turn 🤣🤣🤣🤣
2026-07-13 19:16:34
0
funmbitefoodsandwears
FUNMBITE FOODS & WEAR :
am here for the tailor
2026-07-13 11:16:31
0
moyinbby27
MOYINOLUWA :
congrate babe
2026-07-13 13:07:13
0
mira_b00
Ezimama🌹 :
My eye Dey turn😩 congrats bby❣️❣️❣️
2025-07-18 09:29:34
3451
user002091578olaola
@OLAJUMOKE❤️ :
Don't joke with this prayer... May your mum witness your success while she is alive🤍💯
2025-07-20 00:49:03
1429
ayobamiveronica
Ebony's world :
so she don finish her NYSC be that? because I no see well my eyes dey turn me o
2025-07-18 21:13:03
640
juneobini
june maxwell :
guys my Visa has been approved
2025-07-21 16:20:57
134
kikifashionhouse01
kikifashionhouse01 :
I don turn enter my landlord kitchen 🤨
2025-07-18 09:57:45
189
mariaice922
Ellababy :
my eye dey turn me abeg mk una small small 😔
2025-07-20 20:58:44
10
beadsbyfjunique1
Beads by fjunique :
Congrats oooo eye Dey turn me ooo🤣🤣
2025-07-19 16:39:52
7
adejokejosephine1
ADE~JOKE💎💎💎 :
Na this beautiful little princess dey dance na me eyes dey turn 😩😩😂😂😂😂
2025-07-21 11:17:42
14
marceline.ay3
Céline :
j'ai la vertige a ça place
2025-07-18 14:50:27
23
ikoroduclothvendor
Oma trendy wears :
The way you view it it's not the way it turns .., the purpose is for the camera and pose
2025-07-18 11:29:09
14
justefota_2
EFOTA🌬️✨ :
my eye don dey turn me but I looking gorg
2025-07-25 17:28:48
6
frances796
JANE🥀 :
Cong....my eye nor allow me type finish...
2025-07-19 08:00:41
14
_queenbimzy
_queenbimzy :
Who else is watching on a Friday morning we get meetings to do Abeg
2025-07-25 06:38:50
5
bunnafashionstyles
bunnafashionstyles :
👀 👀👀👀👀👀congratulations 🥳 💝
2025-07-18 22:16:52
5
dest..0
D…🥹💕🧚‍♀️ :
Abeg who de watch when eye de turn raise your hands 🥹❤️‍🩹
2025-07-19 08:53:56
22
omotolanisalaudeen
Mariam Omotolani🥰 :
Don't joke with this prayer... May your mum witness your success while she is alive🤍💯✌🏿
2025-07-21 12:11:21
9
preciousiniunam2
Ann 🥰🥰❤️😋🌈 :
No turning back and una dey turn my eye 😁😁😁
2025-07-19 06:16:44
16
itz.mhiz.bamzzy
Itz Mhiz Bamzzy :
Na Ai be this 🙄 cause my eyes dey turn me oo 😹 congratulations Sweetie 🥰💐🥳
2025-07-22 20:43:32
8
kittybabe80
precious🌺🍧 :
who dey turn that camera my eyes don dey turn me😭
2025-07-19 16:28:46
15
fifihanmhi52
meenahstitche✂️✂️ :
congratulations 💯 eye dey turn me abeg
2025-07-19 16:50:12
8
kaz.beauty.collec
Kaz beauty collection :
see steez now congratulation my love 🥰🥰
2025-07-18 20:26:33
7
engr_homes
💕Home’s 🌆🌿 :
I no sure I did elementary school 😂😂😂like wft
2025-07-18 17:49:30
12
To see more videos from user @mrsodion18, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About