One guy tap me finish him babe join am call me bot still laugh me join 😪
2025-07-19 21:08:18
193
撒旦 ✞༒🧸🖤 :
Iffa vex enter game not even akman go fit kee me 😂
2025-07-19 08:43:35
62
Olamide😡😡😡🦍🦍 :
E do me yesterday na so so dem day tap me, I kee two third one go kee me teammate no dy near ,revive don finish na. once I enter safari clear my mind 😊lie down sleep 😂
2025-07-19 11:51:43
3
ꋬꀘᑭ❤️🦍 :
If I dey vex na I tek dey good 😁🙄😂😂
2025-07-19 02:51:13
20
promise-is-tired :
omo I use bad mood enter Alcatraz, dem finish my fight and I no get even 1 kill💔
2025-07-19 14:07:30
10
M! DE𓅂 :
Bruh I was having a bad Day I enter Alcatraz full squad push me with igniter and mechanic with striker Still call me bot say why I dey run😔
2025-07-23 10:22:48
0
LONER👤 :
Na wetin make me use vex break my iPhone 12 😔
2025-07-19 12:47:02
5
𝐁𝐋𝐈𝐍𝐊 :
Omo too real I go just go sleep 😪💔
2025-07-21 22:26:50
3
Derek🥀💥 :
I’ve lost my prime so bad , that i keep deleting the game 💔 how can I come back 😭
2025-09-23 17:18:45
1
Uwa 🥹💕 :
that thing dey pain ehhhh, I go just burst cry anytime them kill me 🥲😂💔
2025-07-25 07:33:52
2
Lil Teo :
Omo you go just tire, me self I go just off mic
2025-07-23 00:10:08
1
𝕏 🦇 :
Use bad mood enter game ,enter one private room with ur friends or normal match ,use smile leave game 🙂❤️. Life suppose nor hard pass this one 😭
2025-07-21 00:48:18
3
GRAVITY ❤️🚀 :
Dem double your bad mood 😇 😂🔥💔
2025-08-23 11:28:46
1
sonayon_ :
If you dey bad mood no enter Alcatraz oo 🥺😂😂😂
2025-07-21 19:16:04
2
:
Make 1 person dey kill u like 5 times😭😭 Alcatraz is toxic😔
2025-07-22 11:39:02
2
𝕊ℙ💎ℝℝ𝕆𝕎 :
2025-08-28 05:37:19
1
𝕂𝕌ℕ𝕃𝔼❄️ :
He get the way dem go tap you at that moment your heart go ache 🥲
2025-07-21 06:56:10
2
Her💕(eve🍀💫) :
you go come dey vex more😂😂😂😭
2025-07-20 06:47:35
2
𝐒 𝐓 𝐄 𝐕 𝐄 𝐍 🥷🏾🖤 :
Relatable😭😂💔
2025-07-28 19:29:54
1
EBEN EZER | KEET 🇨🇩 :
That one tap of a shotgun 🥶😂
2025-10-14 09:50:53
1
Ms london :
Guys I’m pretty 😍
2025-07-20 18:25:51
0
𝐂𝐀𝐈𝐍🇳🇬 :
addd me make I carry you🖤
2025-07-18 21:32:21
1
PAIN*(0_0)🌺🇱🇰 :
even they know i am useless😆😔😭😭😭😭😭😭😭
2025-08-13 01:52:08
1
𝙷𝙾𝙾𝙳𝚁𝙸𝙲𝙷 𝙹𝙽𝚁🦁⃝⃒⃤♌︎ :
Depression^2 😭😭😂😂
2025-07-21 18:48:35
1
nothuman 🦇🥀 :
Same game that was meant to be fun, is now what gives me sleepless night and depression 💔
2025-07-22 22:00:07
0
To see more videos from user @freda_codm, please go to the Tikwm
homepage.