@victoryfilms03: #fyp #viral #catholic

Victory films 3
Victory films 3
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 July 2025 21:57:17 GMT
1991654
222117
4128
2601

Music

Download

Comments

felicityuchechukwu02
Felicity Uchechukwu :
if they never carry one priest lodge for hotel 🏩 others no go rest
2025-07-19 10:07:10
7676
_sheisria
Ria🌺 :
God sef nor Dey settle for less 😩
2025-07-19 09:10:13
3574
nifer_95
Nifer :
Boy go fine finish , go enter seminary to do what exactly ?💔🥹
2025-07-19 06:23:28
3821
official_romisluxe
Romi's Luxe :
I'm a Catholic but this thing wey u do now e good???
2025-07-19 05:07:41
2606
ruth_abel1
ruth_abel1 :
Howfar be like u go end that your calling ooo cos me I’m calling u 🥱
2025-07-19 16:23:25
4316
amazing.grace402
Amazing Grace :
I love the way u read comments silently and smiling😂 can we be friends❤️
2025-07-19 12:19:09
1786
kiji__eee
Kiki_Realtorbaby🌸 :
My father in heaven as you don leave all the evil spirit for us E good 😩😩😅😅😅😅
2025-07-19 06:42:29
1094
queen.beauty389
queen beauty 🥰 :
God just pack fine guys for himself come leave labubu for Us 😭
2025-07-19 19:01:35
926
nenyecustomjewelry
Nenyę :
Na now I understand why Kambili fall for the priest for purple hibiscus 😭😂😂
2025-07-20 21:50:25
467
floral909
Ego Bekee :
na wa oooo abeg help me check if "touch not my anointed" dey 10 commandment
2025-07-20 16:45:10
322
onyii_baby1205
💙 Dimple_Queen🧚💕🍀 :
I'm sure the second clip na your movie role,cos the person in the first clip na Pablo makachi🥲😂
2025-07-19 08:32:25
634
asibong01
Stella Archibong :
Make una just stay for convent. If person see una for road now e go the get crush or develop feelings
2025-07-19 03:35:04
422
cahlmemma35
cahlmeMma💝 :
As God no settle for less, nothing go make me settle for less😂
2025-07-20 08:43:10
437
pretty__solace66
So🌸So🌸💓 :
Una go put person for trouble one day🥺❤️
2025-07-19 06:31:21
318
sussan191
BIG SUSSAN 💐💕 :
I swear I wasn't expecting it to be a priest because the first clip , I mean the drip 😳 God see oo na all this priest start am o
2025-07-19 08:09:53
292
bigmasha3
Bigmasha39 :
Of all professions, why Revd???😭😭u no see banker?? u fine finish com go marry Jesus💔💔
2025-07-19 07:01:31
262
blessingd28
verify blessingd28 :
Who else is watching this on Saturday evening let’s be friends 😩😂
2025-07-19 17:36:30
243
cindy62566
Cindy mike :
lead us not into temptation God ❤️❤️
2025-07-19 19:07:16
30
ada_ulumma
fran~cisca💕🤭♎️ :
I no wan vex, rethink am 😭😭
2025-07-19 12:26:52
30
prettymii76
Mii😘 scent @Asaba :
dey neva ordain am nah.. en fit still drop out🙃
2025-07-19 08:04:38
547
preetmarvelous123
Preet maverlous :
who's watching dis on Sunday morning
2025-07-20 08:19:17
163
cuteness_2005
⊹₊˚‧︵‿₊୨🎀Cuteness🎀୧₊‿︵‧˚₊⊹ :
God no dey really settle for less oh🤦
2025-07-19 09:48:34
53
so_malia9
JeweL🦋💫❤️ :
God no dey settle for less aswr😩❤️
2025-08-17 00:17:24
10
userrachealiccake_events
RACHEALIC CAKE'S & EVENT'S :
God don carry all the soulmates finish, kon leave aromates for us 🤦
2025-07-22 09:21:35
64
unusualkosiso
Unusual Kosiso :
omo even God wey create you choose you back God sef no dey settle for less 😫
2025-07-19 15:19:18
10
To see more videos from user @victoryfilms03, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About