one time ladies and gentlemen....,clear road for the biggest baller in the building.....,baba wey get doings!!"😊😊😊 …yebooooo,yeeehhh brotherlyyyy hustle oooo money na water 😂😂… DJ give me that jam … ladies and gentlemen we are outsideeeeeeeee 🔥🔥🔥
2025-07-25 23:20:54
9009
wazzy :
una no Sabi, u go hear "brotherly dey my back, Azul go protect us"
2025-07-25 19:34:55
7132
Chinemerem🧱 :
This sound be making financial mistake looking so attractive
2025-07-25 22:12:16
3430
🔇🥀 :
You go come dey here..."one time ladies and gentlemen....,clear road for the biggest pablo in the building.....,baba wey get doings!!"😊😊😊
2025-07-25 16:40:11
1841
Ejiro :
You go come here ‘Okay okay ladies and gentlemen incase you don’t know,they call me the hype monster….check your time it’s competition o’clock …who get money no dey talk too much… make huna clear road for the biggest brodaly in the house…Richie funds, E say make dem supply one Don Julio first …Richie funds wey get doings!! ….😅make way!!
2025-07-26 04:31:17
718
wea_lth2 :
Okay ladies and gentlemen….Brodally,, brodally, who be that chairman with the azul bottle?? Come Dey my back,,,, the chairman say make all the fine ladies they him back say money dey to protect them chaiiiii, dis one no b politics money na the combination of knowledge and street OT…that table no be for teachers abeg..Dey my back brodally
2025-07-26 07:04:30
454
Unique🤍Stallion🫦😈 :
You go com dey hear only one international Pablo yuan 😹😹😹😹
2025-07-25 16:09:00
692
Corper Landlady in Osun 👑👛 :
Make Benin hype men no catch this sound oooo
2025-07-25 17:35:27
1631
Ɓīɠ_$om🎀👩🏿✈️ :
ladies and gentlemen its hype lady somie, the only hype queen wey no dey whisper when wahala dey loud
All my steppers!
All my survivors!
All my ex-lovers this sound for you
the bottles are blue, dance floor don turn jungle
raise a toast to all the guys wey don chop betrayal.......😏
2025-07-26 17:36:18
379
Ifenkili 💫👸🏻 :
Money na waterrrrr. If you no get 3 camera clear. This no be for the small small boys or the old takers. This na for the newest takers. Clear road for the brotherlys them
2025-07-25 20:03:16
151
🦦 :
Once the sound start everybody go shout “levels”😅🥂
2025-07-25 18:41:20
252
Bridget :
whoever came up with this beat
did a thingggggg
cos whattttttt
2025-08-04 16:58:13
14
Rittyworld :
I dy feel am already 😂
2025-07-25 18:58:02
108
🌴法律🌴 :
Brotherly Dey my back !!! azul go protect us !!! 🔥🔥🔥
2025-07-29 21:37:11
13
DOINGS NATION :
hype man will be like : hahaha brotherly dey my back Azul and Martel they fall out I dey for you no fear 🔥😂
2025-07-27 11:12:38
50
☦️❤️ :
This one pass Dorimeh😭❤️‼️
2025-07-25 19:41:16
22
Erica Walker :
I like as everybody turn Hypeman for comment section,😂
2025-07-30 20:25:12
11
🫧𝒞elebrity💘𝓟𝓸𝓼𝓱🫧 :
Who’s watching on Saturday? Can we be friends please?
2025-07-26 13:14:34
88
C.R.G🚄⚡ :
but zubby Michael no try why e go betray timini 😔
2025-07-26 10:35:06
374
DJ KEN GIFTED :
Too late I dn use am already 😂😂😂
2025-07-26 13:25:05
104
I S R A E L🐒 :
order drinks for this 2025 economy and Facebook? 😂
2025-07-26 21:37:10
7
Abujamobilebraider/stylist🦋📍 :
Ladies and gentlemen… ladiessss and gentlemen e say na him be obozzz da bosss e say he wan ball tonighttt…e say bring one bottle for the hype woman one for dj and one for himself….e say brotherly I came to balll…e say bring me your expensive bottles because money na waterrrr ladiesss and gentlemen men deeee men deeee dj gimme the vibes😂😂😂
2025-07-28 19:06:25
24
sula :
Sound wey we don dey use order drink for club already 😂
2025-07-28 02:28:25
13
Just Chillin :
Hypeman: if you no get car key clear road for Boys Moving Wealth (BMW)
2025-07-26 21:16:36
15
queenmercy :
The sound don dy do me to activate o Abeg make them bring one cassamigo come my table 😂😂😂😂
2025-07-25 20:38:29
23
To see more videos from user @har_ni_tah, please go to the Tikwm
homepage.