God go forgive you, but if the person wey u kpai no forgive nothing u fit do.. God no be partial God✌️❤️
2026-02-05 09:57:14
1
Sikiru Adeniyi Aremu :
Na so my guy disappeared with my 1.8M, for sure by nw I go don spend am finish….he forgot we will just go and start from scratch for anywhere he go, I pity him
2026-01-11 06:24:50
2
michaeljordan_100 :
Nah good for am, which day for here dem reap me 1.2m e pain me cause I get budget for that funds, family matter de my neck but them still reap me, nah good for am
2025-09-07 22:12:15
7
🔥𝔾𝕌𝕀𝕃𝕋-𝕃𝔼$$🔥🦂 :
no play with my $50
2025-07-25 20:12:03
5
Kal_El :
Don’t play with my 500 naira 😏
2026-03-01 09:50:43
0
AGU MA GU :
Guy dis advice wey u Dey give dem so e Dey pass d other ear Dey comot dem no Dey here word
2025-07-26 13:02:46
8
Z.boy🌟 :
make una no Play with my 50 %
2025-07-26 04:03:14
8
kingsley.uc6 :
They no dey hear
2025-07-26 11:40:08
2
Retired Fx :
Soo True
2026-01-17 23:14:51
0
HAGGĨNS🕷️❤️ :
Is true bro
2025-07-25 23:17:09
2
Vip :
no use my $50 play oo😡
2025-08-14 11:44:57
3
🌬️ Gucci 🌬️ :
omor
2026-05-25 15:13:08
0
Urban luxe. :
Tell them oo 💯💯 E get why?
2025-07-26 12:32:43
1
Y2K :
Wuna help me abeg 🥺🫴
2025-07-25 19:18:26
0
smart Nicky 🇧🇯💞🇳🇬💪 :
50/50
2026-03-23 08:05:54
0
🌴DND Nation🌴🇺🇸 :
Them don eat my own like that oo 3 years ago
2025-09-19 16:26:46
0
•§•🆅🅸🅲🅾🅿🆁🅸🅽🅲🅴•§• :
well said
2025-10-01 05:21:36
0
triple star :
say no to greediness
2025-10-08 23:16:01
0
ROMEO K ANSAH :
Ha Omo na this be better advice oo bros , na fake another man’s money dey play shaa
2025-09-20 09:04:48
0
Elite Vin :
you dey game sir
2026-04-04 06:14:21
0
Sandra Amaka :
True talk bro
2026-01-07 18:31:09
0
Callme_sammy😉 :
u manage tiktok acct??
2025-07-25 21:30:44
0
To see more videos from user @the_voltage_king, please go to the Tikwm
homepage.