Untop all this wahala,,,,Him fit Dey train pikin wey no be him own 😂 🤭
2025-07-28 07:34:41
3857
Henryking Temmytope Classic ✅ :
NO WORRY THE CL GO PAY YOU TODAY JUST LIKE ❤️🌝
2025-07-28 13:24:40
2632
Abdul Kizz Jay :
If you saw this on Thursday morning can we be friends😢🙏
2025-07-31 00:31:48
0
MAN OF FAITH 🤩❤️🩹 :
He fit reach house make him wife call am useless man 😭💔
2025-07-28 06:31:07
4603
✨Mullar cash 💰 💰✨ :
The other guy dey roll up 😂😂
2025-07-28 09:08:06
400
CURRENCY :
The second guy no won face the hustle with clear eye 😂😂😂
2025-07-28 10:21:00
817
ADESAKIN❤️ :
The only lesson here, some of our Daddies did something tough or same to this to make sure we are where we are today, we may not be comfortable with upbringing but we survived the wild, pls let's appreciate our Fathers too. may every hands that touch my comment eat the fruits of all you've labored for.
2025-07-28 08:58:13
552
DAN 🙃 :
That second one just dey roll up 😹🔥
2025-07-28 01:19:10
400
k.city1 🦅 :
Make one guy still come tell you say Shey I send you … Abii watin you Dey do 🥲
2025-07-31 00:40:04
0
Omayioza :
If this kind man hold your Babe 😂 😹😹😹
2025-07-28 01:58:27
672
Finisher💋 :
Egbon Farouk dey the other side dey roll him shawarma 🙂↕️
2025-07-29 16:46:56
69
savemoneyfirst :
Omoh ordinary eye no do this work o 😂😭
2025-07-28 01:26:31
53
Řichię 🛍️ :
Nah this thing EFCC want make we dey do 😔
2025-07-28 11:16:51
674
oriyomiakande1 :
NO WORRY THE CL GO PAY YOU TODAY JUST LIKE ❤️🌝
2025-07-29 17:18:41
20
IBRAHIM ♉️🦍 :
Women no really send us Ajeh !! He fit reach house make his wife call ham useless man
2025-07-28 11:37:50
139
Davolee_ :
Na only real OG fit understand wetin dat other guy on red trous dey do 😎
2025-07-28 01:09:44
12
暴徒_直到_2055 :
How deaf man wan take tell blind man Wetin he see
2025-07-28 09:09:39
82
UNKN*WN BOℹ️👹🎭🎭 :
wetin that second guy dey do?
2025-07-28 05:30:21
109
~møřẽğẽë~păįð*$ :
Nobody talk about the man wey Dey roll Igbo 😁😂
2025-07-28 16:24:22
153
🌴FERANMI 🌴🥶 :
make that one roll finish first the work go too easy😹
2025-07-28 10:21:15
42
AYOBAMI RASHFORD001 :
Only legend can relate that second man standing 😂😂😂
2025-07-28 12:06:58
26
🌴 H_M_D 🌴 :
Who else see What that second guy is doing
2025-07-28 09:28:46
12
HORLAITAN RFE🌴❤️👑 :
I kneel 🧎♀️down to make this prayer for you. 🙏❤️May God open doors that no man can ever close in your life. 🕊️🕊️🕊️🙌
2025-07-29 08:16:02
62
cossy :
U all channeling all dese bad energy on wat his wife will say about him shows how broken ur families or relationships were! I have not seen a single comment dat says his wife will be proud of him! Omoh
2025-07-29 06:20:39
5
Cici Kheji❤️🛍️ :
Na woman go still collect the money 😂😂
2025-07-29 10:10:29
13
To see more videos from user @s_o_f_t__, please go to the Tikwm
homepage.