Same here but along the line I Dey knack d ones wey like me.. no commitment
2025-07-28 19:05:09
28
Gentuu 🀄️ :
Almanjiri on low profile dey observe you 😔😂
2025-07-29 11:34:37
63
d.c.4.0.6.1 :
But wait o, All of us Dey shot i no wan use my broke life disturb any girl… buh how are we going to know whether the girl we started to Dey date when thing are coming up is not Gold Digger💔🤔
2025-07-29 16:48:05
2
ELOR 🦅 :
Money don’t buy love
2025-07-28 17:25:00
32
🧸✿ ᴅɪᴀᴍᴏɴᴅ ✿🧸 :
Let’s be friends 🥺Anyone?
2025-07-30 00:17:28
0
S.a.m 🥀 :
I think say nah only me
2025-07-30 01:17:46
0
Faruq 📿🤍 :
Watin she wan con do
2025-07-29 11:08:38
0
Zandy❤️ :
Even if I don get money I no still get Babe 😒🤧
2025-07-28 13:19:20
9
Hameed Hamzat Olayinka :
And if i don get money na 3 i wan carry😌💯
2025-07-29 14:10:28
0
᭙ꪖ᥅᥇ꪖ᥇ꪗ 𖣂 :
but it can't be one sha after all these struggling I'd be too much for one person 😹
2025-07-29 07:06:42
2
Justpreshley22 :
What if you no make am 😹😂
2025-07-28 20:31:37
0
Miss.Melly🥵💋 :
That’s how it should be
2025-07-28 15:03:13
17
Faruk ayomide 🧃🦅💚 :
Una too wey get babe day repost 😒
2025-07-29 20:25:54
0
Osunmuyiwa :
I no won suffer person daughter 😇
2025-07-29 09:04:06
0
T e m i :
The best thing is for a lady to also hustle for her own wealth, you have money? Yea, I also have mine ! Period …not the one that you will be using ur wealth against me at the end of the day… Like, you love me bcos of money !
2025-07-29 18:25:26
0
$$$uit-o🦉 :
“i don’t want you for your money”
2025-07-29 10:24:28
0
❥︎ DAN🥷☻ :
I no go get babe by then cuz I wan live long after struggling to get money 😢
2025-07-28 10:11:02
241
Hypeman_Oshey :
I swear Ejeh mhi😂
2025-07-30 02:41:48
0
404🤖 :
you no wan suffer am like say she been no dey suffer by herself before 😂
2025-07-29 11:57:54
0
Dj Law :
And nah like 3 I co need 😂😂
2025-07-28 16:29:25
1
Temmylipstick :
Real,cause if she ask me for 1gb data I cannot afford….. nah only data wey only me go use I can afford this time☹️
2025-07-29 17:03:54
2
shes_faves :
Me as a girl don’t want to be in a relationship broke😂 i also wanna spend on him fr❤️
2025-07-28 16:00:26
54
To see more videos from user @bahdboisbm, please go to the Tikwm
homepage.