@humble__mercy_: African mothers 😂😂…. #humble__mercy_ #challenge #explore #fyp

Humble Mercy
Humble Mercy
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 July 2025 12:28:07 GMT
668816
139144
1259
18359

Music

Download

Comments

tovia_cubana001
Tovia Cubana🍃📿♈️💦 :
She first forget your gender 😭😹💔before she later realize 😹😹😹
2025-07-29 12:33:46
3761
amarachiogbonna50
Amarachi🫧 :
No be belle cause am u Dey press phone too much 😩😩😩
2025-07-29 14:39:05
1708
festusdimeji
Elémòshó☑️🤓 :
Can you really tell mummy go jor?
2025-07-29 19:58:34
515
mattrife772
Biggie Chase 👑 :
Humble your mama fine ooo 😂
2025-07-29 16:43:51
393
official_ericman
Eric Man ❤️ :
“No chop am ohh.. na you friend mama”.. na she be this 😂❤️😁
2025-07-29 12:34:55
400
bigalexa3
Alexas jewel :
This my pikin wan put me for thinking 😭😂
2025-07-29 12:42:56
139
paramor_music
paramor_music :
She nor even check if you chop poison 😂
2025-07-29 20:27:46
6
justbeeby
Bibi D🌺 :
Mummy go joor😂😂😭
2025-07-29 17:54:29
6
olawaleeeeee
Terco. :
No day wey I go see your post wey I no go laugh sha 😀 washere 👍
2025-07-29 13:25:31
58
maksumdgaf
maksumdgaf❤️🦅 :
🤣🤣 maybe mummy no born Girl she wan feel among🤣🤣 no be her fault 😂
2025-07-29 13:02:48
59
handsome91170
🎱 :
but humble this ya mummy fine ohhh 🙂‍↔️
2025-07-29 21:47:56
48
slimzy.lion
Slimzylion🦁 :
😂😂😂 The woman self shocked
2025-07-29 15:52:38
7
justanita45
💐JUST_ANITA🥹🙂‍↕️💐💐 :
My mommy go say na phone cause am ,she say I too Dey press phone 😭😭 ,headache do me my mama go say na phone
2025-07-29 21:44:34
11
emilido
Ëmïlïdö™👽🧸🐼 :
This boy.... you go stop oooo.......which one you con dey make me laugh like this 😂😂😂😂😂
2025-07-29 13:11:28
70
slim_dc
P🦚 :
Abeg I broke I nor won laff 😭😭😭😭
2025-07-29 13:39:51
8
temmy.21
Temmy :
You and this guy laughing 5&6 😂😂
2025-07-29 15:37:37
5
elvis_2315
️ 𝕃𝕠𝕜𝕖𝕖💚 :
Go jhor 😂
2025-07-29 20:02:49
11
stella_mariss8
Stella Mariss✨🌊 :
Who else is watching this right now? Can we be friends pls??❤️
2025-07-29 16:38:37
89
mannyswizz
MANNYSWIZZ💸💸💸 :
Never skip a humble mercy video
2025-08-13 16:36:43
9
kolawealth1
Akorede❤️🥷 :
Is the go jhor for me 😭😂😂
2025-07-29 13:20:31
6
bouykagraphixs
PRINTS AND FRAME SHOP IN LAGOS :
Them no dey waste time 😂😂
2025-07-29 12:49:59
6
_oceanvibes01
OCEAN🌊✨🤍 :
Humble calm na😂😂😂 why you go dey tell our mama go jor😂😂😂 two slap suppose touch you 😂
2025-07-29 21:12:00
7
holycharm_
CHARMING👑 :
That little boy at the end is always the highlight of everything 😂😂😂
2025-07-29 13:22:54
6
user_x_harmony1
Harmony :
I was expecting her to say when you are always on your phone 😂😂😂😂
2025-07-29 13:47:15
8
To see more videos from user @humble__mercy_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About