Who saw this after watching original movie?😂😂 3 square meal 😂😂😂
2025-07-31 14:50:55
97
Dsquare🏋️💥 :
Video wey I just finished watching now una don start to Dey add caption😂💔
2025-07-31 13:59:30
72
DAMILARE🦀🏝️ :
Forget content nah so I dey avoid girls 😔
2025-07-31 15:48:50
61
✰𝐀𝑫𝐄𝐖𝐀𝐋𝐄🤴🖤✰ :
which lie I fit lie for her tomorrow guys please tell me
2025-07-31 22:30:04
13
ᴅᴄ ᴄᴜᴛʜᴀɪʀ ✁ :
I feel embarrassed asking this, but from one content creator to another if anyone has a spare moment could they please jump on my page and engage with my latest post. I'm trying so hard to gain traction in a niche area and I'd love to see if my content can pass the 300-view test and make it to a wider audience 🙏 Sorry it's cringe to ask, but I love my business and don't want it to fail. no pressure❤️🙏
2025-07-31 18:58:48
24
Hokiki’s Collectionz ❤️🩹🥹🫂 :
We go make am before this year end believe 💯❤️🩹🤲
2025-08-01 12:55:53
5
Maxi muller :
My preeq no go allow me 😹😹😂😢
2025-07-31 15:26:20
22
Grace Boi🕊️ :
No be small avoiding oo💔
2025-08-02 10:13:47
4
❤️🩹🪫⚡️ :
Na because say e no Dey possible ni, ah for avoid my maale too but na only that woman ah no fit avoid or do without for this life wey ah come
2025-07-31 18:36:24
9
VerifiedJay :
I don block like 24 girls for July 💀
2025-07-31 22:02:46
7
大东锡🪭🎐㊙️ :
7month gone without any achievements but life dey I’m grateful 🥲💪
2025-07-31 18:51:35
11
𖤍 千eLe🗿🔥 :
I first think say na BBN house 😂
2025-07-31 21:31:09
10
🏂💰OLADIMEJI🇺🇸💜🪙🇬🇧💷 :
Save the dinosaur by giving him a like 🦖 ┈┈┈┈▕▔╱▔▔▔━▁
┈┈┈▕▔╱╱╱👁┈╲▂▔▔╲
┈┈▕▔╱╱╱╱💧▂▂▂▂▂▂▏
┈▕▔╱▕▕╱╱╱┈▽▽▽▽▽
▕▔╱┊┈╲╲╲╲▂△△△△
▔╱┊┈╱▕╲▂▂▂▂▂▂╱
╱┊┈╱┉▕┉┋╲┈
2025-08-01 09:13:57
16
EZE PUMPING 🎥❤️ JULY 13th🎉❤️ :
It can never Apple ooo 😂
2025-07-31 17:07:15
8
AYOMIDE 🪖 :
Had to let my happiness go for the focus 🥀
2025-07-31 14:19:18
14
ALORE-ILAJEBOY JOUNERY2️⃣6️⃣ :
I like as me and you Dey avoid women dis period…no be me go carry una papa responsibility 😂😂
2025-08-01 11:38:23
4
𝗕𝗲𝗹𝗶𝗲𝘃𝗲😵🍀🖤 :
Na only me know wetin dey sup this days 😞 🧑🏾🦯💔
2025-08-01 11:24:02
3
Big segzy ❤️😌 :
I dey avoid cuz i can’t let what the last one i dated do to me I go first find your ex ask about wetin he think about do the girl ,the last one gave me a whole 8 months badluck guy I been think say they use me 😭😭😭😭🤦♂️
2025-08-05 16:19:02
0
LostP🪼 :
Abeg what’s the name of the song at the background 🥺
2025-08-01 18:14:39
2
HBL𓃭 :
Like brooooo😭
2025-08-01 11:59:12
2
Sean Kean :
this is me right now
2025-08-01 23:17:52
2
To see more videos from user @wiz_zy4, please go to the Tikwm
homepage.