😂people like me that don’t know how to yell at their man😂😂, na WhatsApp we get mouth. Gather here
2025-07-31 23:33:42
3728
—Detoke🎀💕 :
Him: sit down Me: be like u Dey mad 😠
2025-08-01 15:18:02
2080
Nyarko.Abronomaa💕✨☘️ :
Him: sit down . Me: me de3 Fri meso oo😭😂
2025-08-01 01:28:44
1358
lifewithsophie0 :
My man : sit down me: you Dey command me 😂😂😂
2025-08-01 06:56:57
1306
Pearl🦋🌹 :
That sit down go just trigger the anger in me 😭😭😭
2025-08-01 07:25:47
644
Beautyful Muna :
Him: Sit down
me: you too sit down😩
2025-08-01 09:33:41
736
SLIM RINA :
Him: sit down
Me: don't even try to interrupt me, lemme land😁
2025-08-01 06:50:42
449
Favourite :
Him:sit down Me:sit down say wetin happen 😩😂
2025-08-01 06:57:12
543
ShazieTesh :
Him:Sit down.
Me: sikai umbwaa 💔 umenizoea sana bro 😂
guys am still single
2025-08-01 14:50:29
120
✨ Aurum & Grace ✨ :
Him: sit down.
Me: You put charm for mouth
2025-08-01 18:28:24
237
Big Veeh💕💝💞 :
him:sit down
me: Oga no be you go tell wetin i go do oo
2025-08-02 13:03:02
177
Nofeesat❤️ :
Him:sit down Me: ogbeni let me talk 😹
2025-08-01 05:41:23
132
Nosa Osas15 :
Him : sit down, ME: am still talking let me finish 😂 😂😂. ( Chaii this my bad character na so I wan take see husband ).
2025-08-01 05:59:57
59
ꨄ︎𝑲💗 ꨄ︎ :
This is my man and I 😂😂
2025-08-02 10:19:13
11
Funmicrown :
me i go sit but still continue yelling 😆😆😆 my bad character 😁😁😁
2025-08-02 15:18:20
39
IRRY✨🥀 :
Soooo trueee🥺 that cool and firm voice would send chills through my veins and bones 😭 for now make I still dey find man oo😂🥺
2025-08-01 09:37:48
14
Lisa😌 :
My anger issue no go let me sit oh😭🤣i need to change😂😂
2025-08-01 01:11:24
12
Qwinlia 🌹 💍 🔐 ❤️ :
My man : sit down me: you Dey command me 😂😂😂
2025-08-15 12:17:39
11
Gombe Phone Vendor📱 :
Him: Sit down Me: You say weytin? I dey talk you dey say “Sit down” Shey weytin I dey talk no sound serious for your ear?😫😂💔
2025-08-01 22:12:04
11
BOAHEMAAH🦋🧿 :
Him : sit down. Me: oh please don’t tell me that😏 you can’t tell me what to do.
2025-08-01 12:30:04
17
Steph_J sip&snack agbor :
Him:sit down me:why you Dey command me 😔😂😂
2025-08-01 15:41:26
35
T-SHIRT & JOGGERS IN IBADAN :
Him: sit down Me: Bia enyiaaa uchee gi ooo, Wic one is sit down? As gini kwanu 😂😂😂 na why I no receive any gift today 😂😂
2025-08-01 15:59:52
32
Xina 🍓 :
Him: sit down
Me: Don't tell me to sit, I'm still talking and you have to listen to me😭😭😭no be you go tell me wetin to do😫😫😫
omo this my bad character eeeeee😭😭😭we don enter first August so I'll change 😫
2025-08-01 01:58:28
374
Kemjei :
single people shout powerrr 🤣🤣🤣
somebody pls tell me so why am i now smiling from jaw to jaw?????
2025-08-02 14:45:58
10
To see more videos from user @chrisorton_, please go to the Tikwm
homepage.