@kennyj659: When you realize how tuff it was back then 🤦‍♂️🥀 #relatable #everyone #foryoupage #nigeria #childhood #fyp

Kenny J
Kenny J
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 01 August 2025 05:07:01 GMT
463447
89299
3981
22776

Music

Download

Comments

importerbaby
Importer 🔥 :
“The tallest man for una village Dey use ladder climb Maggi “
2025-08-01 14:16:02
6906
ella_cupcake12
Cup_cake🥰💜🥵 :
Aeroplane land for una village all of una Dey shout iron fish😭😂
2025-08-02 08:58:00
868
ozo.big7
Ozo Big :
you enter okada dey Dodge breeze
2025-08-22 17:17:04
4
_sam_son60
𝗕𝗜𝗚 𝗦𝗠🥇🌴 :
Your papa see moon for sky, e talk say God wan play penalty 😭💔
2025-08-01 19:23:28
1177
il.ryan
𝒮𝓇ℯ𝓇𝓁𝓉❥ :
Because of tom and Jerry, your papa carry television go work😭
2025-08-01 16:28:16
1387
shallifx01
shalli fx🤫 :
If thunder no strike for your village dem no Dey warm beans 😂😂
2025-08-01 17:51:44
1627
praize_16
Account not found :
I borrow you 5 naira na small small you pay 😂🤲
2025-08-01 13:23:26
722
mr_paxkid
MR.PaxKiD😎 :
1v1 any enter my comment 😂😂😂😂
2025-08-01 19:59:30
269
gamramicheal
physician :
how can I save this comment section?
2025-08-22 21:25:33
3
shakur_181
️🥷 :
You buy akara Dey wait for receipt 🧾 😭😂😂
2025-08-01 19:15:42
815
alayemoni.1
𝗙 𝗔 𝗩 𝗢 𝗨 𝗥 🦅💕📸 :
Ur papa mess for fridge come back for morning to check whether e block 😂😭
2025-08-02 00:29:45
631
excell__excell
. :
You buy egg dey complain say bone full am
2025-08-01 17:50:05
459
bd_urara
𝐣𝐫.✞ :
Never new those insults were nation wide 😭😂😂
2025-08-01 16:02:30
1571
badperson_0101
️ :
Your pa comot money from saving box dey wait for debit alert 😂😭
2025-08-01 15:56:10
1148
iam_barron1
Barron :
u mess akpu fly gate 🤣🤣
2025-08-01 16:05:50
842
justhope907
Dfw Hope ♡😌💕 :
Una village people sit down for one akara single oil no commot💀😹😭
2025-08-01 18:06:54
180
_thereal_jojo_
JoJo🍒♡ :
You dey for up dey fry akara your preeq dey down dey blow fire😂😭
2025-08-02 20:56:19
197
heism1ll3r
……..❤️‍🩹🗿 :
You enter okada Dey dodge breeze 😭💔
2025-08-01 15:53:10
728
de3sm0nd_
Yo_ð3smønď📯🀄️ :
Who wan go with me 1v1😾
2025-08-01 21:11:54
77
gpdaimondjnr
Ğödspøweř☹️📿 :
You mess her, mess here, mess here call am three wise men 😭
2025-08-01 17:59:02
1463
onihaxy
Onihaxy_🇧🇪 :
You climb okada dey find seat belt
2025-08-01 21:16:42
1415
holden.88
Jennie Holden :
You papa build house fence only parlor 😩😂
2025-08-01 19:51:53
196
abdulbacky_1
ABDULBACKY_🧌 :
First time Wå i go use 7 hours for comment section 😹😹😹😭
2025-08-01 20:35:42
157
ib_nhasty
IB_NHASTY :
the richest man for your village na shovel he dey use drink garri 😪😪😪
2025-08-01 20:49:39
204
kellymaya122
Mayakelly :
Any one 1v1 😂😂
2025-08-01 21:04:40
7
To see more videos from user @kennyj659, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About