you remember those biscuits wey dey get milk for the middle, you know say if you chop am like that e dey sweet pass when you separate them cause one part go surely get milk the other part nothing go dey am
so na so e be, no separate again o, make your village people no bring break-up dream reach your location again o
2025-08-02 08:47:03
32
์ค๋น์๐ sylvia ๐จ๐ฆ๐ณ๐ฌ ๐๐ :
i pray to have this type of love
2025-08-01 23:38:57
27
UNI :
you're such a beautiful couple, no wonder you have all beautiful kids blessings
2025-08-01 18:49:48
20
Ata maame :
speedy recovery maaโค๏ธ
2025-08-02 17:54:03
11
Akua :
haha๐ beautiful couple
2025-08-09 12:03:52
1
Happiness๐ค๐ :
No fear she's all yours ๐
2025-08-07 11:33:51
2
gifthawa :
Ahhhhhhh๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2025-08-03 12:18:01
1
Angelistic :
Good to see
2025-08-08 06:06:24
2
@miss.vicky :
it will never be your portion in Jesus name Amen ๐๐๐๐๐๐๐
2025-08-03 14:43:50
1
Augustas Martha Flamah :
my favorite family โค๏ธโค๏ธโค๏ธ๐
2025-08-11 11:36:59
0
Miyah :
Don't worry my brother is just a dream๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ค๐ฉท๐ค๐ฉท๐๐ผ๐๐ผ๐๐ผ๐๐ผ๐๐ผ๐๐ผ
2025-08-26 15:55:15
0
onu938 :
this one wey una arrange the bed like big brother naija bed.๐๐คฃ๐๐ our wife brother do you wey make you they vex?๐๐๐no mind papa obinna joor ๐คฃ๐คฃ