@africa2funny: Boluwatife and his girlfriend #wizkidfc #wizkidayo #wizkid #30bgang #30bgdavido

Africa2funny
Africa2funny
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 01 August 2025 19:27:51 GMT
371046
26270
751
120

Music

Download

Comments

jascolt.lord
evil 😈 user 👿 :
even if na 2m every day money no fit shake 🤣
2025-08-03 06:30:35
283
wizkidtillidie
JANUARY 17 :
100 years WIZKID money no go finish
2025-08-03 11:20:31
329
bankmoney73
Rich kid 😤😤 :
one day Wizkid go cry 😂😂😂😂
2025-08-02 14:21:56
305
abbeywon2
ABBEYWONDER2 :
davido and boluwatife are big man sons
2025-09-09 07:52:24
181
prince.vnd1
prince vnd :
200k a week e too small nah
2025-08-04 10:22:49
42
bigava123
Ava Sage :
Wizkid son Abeg come date me 😂😂 Age is just a number 😂😂😂😂
2025-08-09 16:57:34
84
arybwrld
just_aryb 02 :
bro if u dey spend 50k daily go calculate how many yrs u go finish 1billion
2025-08-28 18:47:28
11
atlas702
ATLAS :
3 3 million everyday for 20years money never shake 🤒
2025-08-02 17:02:24
32
ahmerd101
ahmadu :
Wizkid once said money wey we get oo e no go finish...when d song de tren u no see am abi
2025-09-06 07:12:49
10
central.cee.nicol
Big Vee :
guy 😭🤣🤣🤣🤣 so our big Wizkid life don finish reach like this 😭🤣🤣🤣
2025-08-02 16:49:56
51
user5268701567768
c d Chris :
big wiz money can never finished
2025-09-08 13:30:42
22
kizzbadazz
Kizzbadazz :
make him just give the girl belle Wizkid don reach to be grandpa
2025-08-03 21:09:13
15
9ightwalke
N1ghtWalk3r :
Fc go use 1 month stream hin papa album non stop boom he don rich again
2025-09-28 20:22:48
5
user41626954757885
Omma💘🌹My Love 💕🌹💋 :
The girl na weapon formed against wizkid family
2025-08-04 11:09:58
33
successagburum721
baby Jenny :
like father like son love it you u get money you know spend na abi your papa get the money you know spend na
2025-08-14 14:37:24
5
akachukwu.daniel82
🏝️ Ask 💸of 🏝️OG 🔹 :
This guy no day listen to geh geh advice 😂😂😂😂😂
2025-08-03 22:57:41
10
big_blazer001
🖤☠️KHÕDD¥ BLÃZÊR✨🥷🎭 :
Wizkid money can never finish
2025-09-12 14:54:13
5
1narcos04
Narcos🦅 :
Na e papa e money noh na ya business
2025-09-14 14:13:13
5
linxjoe2
linxjoe2🦂🦂🦂 :
him papa don plan well for am😂
2025-08-04 17:28:02
7
realmrfen
realmrfen :
😂😂😂 I feel your pain my bru just calm down and bomb well
2025-08-01 20:25:09
10
cyndaya.1
cyndaya 1 :
the name make me laugh😂😂😂 he go finish money😂😂
2025-08-02 12:55:53
6
jamesfranku2
james frank :
Abe shift na your money
2025-08-02 16:10:02
7
user2502974881661
KING-MERCY👑 :
occupation: wizkid son😅
2025-08-03 14:43:07
7
favorite5127
Berry 🥹 :
abegoo wetin be his girlfriend name for tiktok
2025-08-04 09:09:52
11
dave.com01
Prince David :
it takes 20yrs of spending 200k daily to finish #1.460M.... I don't know what it looks like to be rich kid but I will ask My Children 💖
2026-02-04 00:12:34
1
To see more videos from user @africa2funny, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About