why do u think introvert don't go for what dey want?
2025-08-05 16:44:24
22
Olivia Rodrigo :
I Dey even shy to walk for my area self I go Dey shake 😂😂😂😂
2025-08-04 18:09:37
999
ỌLÁ~WALE🥷🧉 :
I be introvert but I dey talk when e dey necessary.
2025-08-04 23:28:06
909
Eric fund$ :
Introvert is different from shyness who agrees with me 😎
2025-08-07 09:38:35
523
SOSKII🕸️ :
Me nah stubborn introvert ooo i no dey gree 😂
2025-08-04 19:13:19
448
VICTØR🫧 :
na people wey dey depressed be introvert sha🙂
2025-08-04 20:40:12
91
vicky__blaze :
Dem Dey copy wizkid 😂
2025-08-04 18:44:40
154
: " :
omo.my life don finish
2025-08-04 17:57:33
531
no1hairstylistinosogbo :
I feel attacked 😔😔
2025-08-04 17:58:05
224
1971🫀 :
thank you for letting this out ❤️
2025-08-04 17:57:13
111
SamiVisuals | ThatCitylens📸 :
Make I talk make them ignore me or reject me😞
2025-08-04 18:53:43
51
Brenxy :
I’m an introvert but I can’t relate
2025-08-04 18:57:40
82
Stainless :
The fact that I wasn’t like this but life turned me into this 😭😭😭
2025-08-04 19:22:34
45
remotewithjames :
Am a serious introvert but life teach me learn 😂😂😂 I started speaking out more.. believe me you need people to go far.. and you need to talk to connect with people.
2025-08-04 19:26:56
35
tron041111 :
Nothing like introvert. Give that person 10m dollars 😂
2025-08-04 21:24:19
49
🕊️ :
omo, this introvert life don kill me 😭
2025-08-04 19:49:51
15
Obehi🙂↕️✨ :
omo, i dey tell u.
2025-08-06 10:19:41
6
Dave :
I don’t think most people know what it means to be an introvert, they confuse it with shyness
2025-08-05 18:16:10
33
★nonchalant :
bro everyone was created differently people that are that way their favour finds them not them finding it funny enough they live well more than the bold ones there's a reason they were created that way
2025-08-04 20:34:48
29
Ogbonna :
I can’t just talk, make unah leave me alone abeg
2025-08-05 19:32:02
11
Toniya♥️♥️ :
Tears just full my eyes, even to ask my dad for school fees then I will send my sister, I can’t even talk,ask cos I will feel less and embarrassed if they tell me no…. Where will I start from?🥺🥺🥺🥺🥺
2025-08-04 20:26:26
11
𝑮𝒖𝒔𝒕𝒂𝒗𝒐🪖 :
I like to Dey on my own 🙂but I Dey talk when needed
2025-08-04 20:12:27
27
Royal Benz :
Me na when i broke i dey turn introvert oo💔😂😂
2025-09-15 00:41:20
11
Primordial _abyss👁️ :
I love your style and content make me learn something each time I watch your video thanks so much from Cameroon 🇨🇲 hope u can help me teach me more about life pls 😩💙
2025-08-04 18:21:00
12
To see more videos from user @dreadheadmajik, please go to the Tikwm
homepage.