And everyone was watching, Nah why this country no fit better
2025-08-06 11:21:46
2011
MOVADO👽 :
Na so them chase the napep wey carry me yesterday for this same sabo!! I told the napep guy to stop, I got down and walked to their bus!! They were shocked!! I just brought out my phone and gave them to search..they just dey look me like “wtf” me wey my phone clean like new born baby puna!! They later begged for money!
2025-08-06 10:00:33
381
irewamiri :
e sure me say another mighty protest dey come against police
i saw everything that happened from the beginning that day. the guy started doing like someone who as already taken colos immediately he saw the popo
2025-08-08 08:13:44
4
Uche Iheanacho :
abeg where be sabo , make I avoid that area and it environ
2025-08-06 14:35:02
31
bigabaz1 :
Police go dey harass citizens ppl go stand there dey look instead of you to challenge them
2025-09-04 16:14:55
4
Cathy Lazo :
And you dey video ham, nah wah oo
2025-09-05 12:28:27
0
benibenson1 :
One thing I will advise as a guy before stepping out drop some kind level for house so you go dey clean so whenever they stop you confidence go full ground panic no go dey you go follow dem talk one on like a responsible man oooo and your dressing sense too have to be top notch no forget don’t speak pigin with popo
2025-08-12 20:51:17
8
Prechi-Billionz 🌍 :
Dem Dey act film na
2025-09-05 10:30:14
1
carolynhannah422 :
And people go dey look them
2025-08-07 15:22:26
1
UNBOTHERED😈 :
Tactical team/Anti cult sabo division, No mercy Squad
2025-08-06 13:04:02
34
seyilee :
It won’t b u, but u didn’t came down from car to help him enupor
2025-09-05 17:11:26
1
🤍Oluwa$hina🤧 :
Camera man and sense 🫲🏿……………………….🫱🏿
2025-08-06 14:19:20
17
Emmakay :
I trust aba sha, I no go tok pass like this 😂
2025-09-05 18:01:57
0
patootiiee :
Jesus !!! Same Ikorodu here. Omo I’ll raise alarm if I was there. Pls when was this? 😭
2025-08-07 11:29:54
1
EMMY FUND$💰 :
They can’t try this in Benin
2025-08-08 19:04:19
7
batman22400 :
And people dey there oh
2025-08-06 00:53:26
87
Emeka :
One of the reasons I stopped driving in ikd,most of the police don’t have check point, they drive korope bus looking for a young guy with a car to double cross.
2025-08-07 12:17:05
78
To see more videos from user @al_haji_agba, please go to the Tikwm
homepage.