The only time I wear pant is when I am having my period
2025-08-08 15:49:20
561
SpiritOfesctaCy :
For kpekus wey don round the wall of Jericho hmmm no be me oooo
2025-08-12 01:27:35
0
Osas imose 🥰 :
how far madam you go try rest for the nurse work o 👍
2025-08-09 01:21:01
208
Augustine :
Washing ur gf plate only if she's clean in and out and smells good is more sweeter than honey mostly if she love it too. I'm a good plate washer and i do it with passion
2025-09-10 17:19:06
57
EKINADOSE✅ :
99.9 of us ladies ignoring that 1 number 😂😂
2025-08-10 13:44:09
64
Ada🦋Uzo❤️Uwani🌸 :
Teach us Another thing Abeg no try talk that first one again
2025-08-13 16:34:17
51
Sonia Nolly🎥🎬💕 :
Omo that one go hard😂😂for wetin Dey sweet me die,I no fit stop am ooo😂😂😂
2025-08-10 21:30:05
64
Jasmine 💗 :
e don reach to swear for you ooo
2025-08-11 01:17:57
25
B~Unique 🤟🏾🖤 :
Mama that first thing you talk go hard ooh 😩😩😂😂😂😂😂
2025-08-14 10:30:51
7
Angelic touch :
what about those of us that only wear pant during period. I don't like pants,I feel so discomfort
2025-09-30 09:12:16
6
prettydelina :
So everybody for this comment dey receive 😂 so many things dey I never do😩
2025-08-11 17:26:48
19
GLAM BY LUCY💅🇰🇪 :
u go explain tire for cleaning plate ooo🤣🤣🤣
2025-08-08 20:45:59
45
Magnificent glow/mua in aba :
I first reduce my volume first, make my man no hear this thing wey you Dey talk 😏😒😏😒
2025-08-11 04:07:38
17
kelvinnewmoney1 kelvin :
Abeg I no fit stop ooh I too go like am
2025-08-24 19:31:38
5
N🥰A🫶O😍M❤️I :
For something were Dey give me peace of mind , how I wan take survive 😂
2025-08-11 23:10:46
5
NOBLE GOLD👑 ❤️💋🩵 :
my pants na 5yrs anniversary, I dey throwaway am.
2025-08-11 13:37:26
11
zainabachor :
Me no dey wear pant ooo😁😁😁😁
2025-08-10 12:52:08
20
BigFave :
nurse Esther you dey always come late with this your update. something wey me and my man do last night 😂
2025-08-08 18:35:38
34
Jennifer :
Ahhhh that number 1 go hard oooo
2025-08-10 20:16:00
13
Ble ble spec💕 :
Mama this one go hard oh lol 😂 😢
2025-08-10 13:51:00
14
Jenny J❤ :
so how will I survive😫😫😫😭😭
2025-08-08 17:09:47
64
Brandon Israel :
healthy or not healthy we won't stop. its sweet oo after all we all shall kpai. so ,allow me enjoy o
2025-08-09 14:31:24
44
To see more videos from user @estherfrancisbackup, please go to the Tikwm
homepage.