@indianalounge247: Aba you now have a 24hrs shopping mall in your city. We’re proud to be the first to bring this to you. Walk into EYIMBA CITY PLAZA at any time(even at midnight) and shop whatever you need. Who says Aba can’t have what Lagos or Abuja has? We’re not just catching up, we’re creating our own lane. The city just got more interesting 🦋🦋🦋. #eyimbacityplaza #Indiscosupermarket #fypageシ
This Aba wey we dey hide for dey package, Una wants make the house rent be like Lagos own😫😫😫
2025-08-13 08:40:25
48
happi pill :
una go cast aba for us 💔🤦
2025-08-14 09:33:14
17
Styles Therapy ABA wigstylist :
And remember to install revamp and style with me oo no carry scattered wigs go there
2025-08-08 21:58:14
14
Ogechi✨ :
12:43am? Wow!! Aba is really advancing
2025-08-12 11:10:12
27
IndianaLounge247 :
Kindly repost and share this blessing to your followers. 🦋🦋🦋
2025-08-08 19:33:13
6
Rosy_Snow1 ♡ :
Which side in aba
2025-08-11 21:23:16
4
ABA SKIN/SUPPLEMENT/APHR0 PLUG :
nice one 🥰
2025-08-15 21:56:28
3
cherrypeace🌹🩷 :
very nice place,,, I went there yesterday
2025-09-10 16:13:15
2
Mr Mike Chidiebere :
Am happy Aba is back 🔥🔥
2025-08-19 16:48:26
2
joedoncool :
guy we love what you are doing but no it that we leave in low key in abia state. make una no come cast the state for us people have started crying house rent is going up everyday by day's not only that.
2025-08-15 18:20:21
5
Mr Fantabulous 🤪 🎭 🎭 :
Na una make dem dey increase house rent 😡😡😡😡😡
2025-08-19 17:15:38
2
sabiboy :
for real there is change indeed bro
2025-08-14 22:03:16
3
Sandy Nails :
To go back Aba don dey hungry me 😭
2025-08-23 06:54:34
2
beulah baby :
Abia or nothing
2025-08-20 21:51:21
3
frvnklyñ :
omorr for dis mall ,cloth expensive ehn
2025-08-24 11:24:08
2
Gift🧚💕🌸 :
Aww Aba don upgrade
2025-08-15 03:27:24
4
solofabricsaba :
Unah go soon mek Aba cost, abeg, mek ice cream no pass 400 naira.😏
2025-08-15 08:10:07
3
goodielove :
make Aba no come cost oo😞
2025-08-19 01:00:04
2
enerald6 :
abeg make una small small dey bring aba to limelight abeg ndi landlord don dey increase rent 😩😩😩😩
2025-08-14 20:22:47
3
Soft girl 💯😜 :
e be like this travel wey I wan come now na Aba I go rent as I dey see am like this o, I don miss my state like this