Baami I don do Oshole back then and I don dey face the repercussions badly like this 😭🙏 kini ona abayo ejhor 😂
2025-08-11 14:59:14
16
Grace 💯💯 :
I just buy land today 🙏
2025-08-10 17:23:00
74
Robert Brain :
boss, , what if they have done osole and person go broke ... is there any solution to rise again??
2025-08-12 07:53:41
5
TaiwoBelieve 😍🥰 :
Egbon I can never skip ur video 💕💯
2025-08-10 18:29:16
44
Royy🇳🇬🇰🇪 :
Abeg, I need answer for this question. Person wey dey play bet, I mean wey be say main hustle na betting. Spiritual fit work for ham ?
2025-08-21 11:05:39
0
⚜️🎋🚶♂️🦍 :
Boss abeg talk about soap,what we should not do when bathing soap and what we should do🙏🙏🙏🙏
2025-08-10 16:24:21
5
TONY YBNL :
baba I just need to know that you dey work for person please just tell us🙏🙏🙏
2025-08-10 17:17:43
11
🌐T boy🕺🕺🏆🏆🌐 :
Please how can I do that Imule
2025-08-11 23:08:32
0
Yinkagold_🌊🧜♀️ :
Can you do arinakore for my brother 😩
2025-08-16 21:13:41
0
🤍𝐌𝐀𝐘𝐎𝐑🥷 :
Bami idon use many soap. 🧼 buh e no work help my life sir
2025-08-10 21:46:26
1
KOLAWOLE 229 :
KI NI IYATO LARIN OSOLE ATI OSE
2025-08-11 18:15:26
0
Dollar 💵 :
Bro please reply me 😩
2025-08-11 09:50:37
0
GANGSTER BULLAR💵❣️ :
Dem don spoil my life finish 😞😩
2025-08-16 07:57:33
0
DELEPOLY~1 :
You be correct man egbon ❤️
2025-08-10 21:26:54
0
Theo❤️🩹💞 :
Omoh Ashiri
2025-08-10 20:44:32
0
@dizzykiddo💛🦀NSNV1 :
I too dey enjoy you boss 👏💕
2025-08-10 17:34:31
0
💀𝓙𝓸𝓼𝓱𝓾𝓪 𝓓𝓬 🖤🫂 :
Am ready sir
2025-08-11 10:47:40
0
samuelofficial_91 :
Abeg still day try talk with English 🙏🙏
2025-08-11 23:29:54
0
Murillo Mello :
sir please where are you staying i need complete work all check up and osole imule awon agba
2025-08-12 09:07:14
0
ayomide wire :
I just Dey follow you 🥰🥰🥰
2025-08-17 20:49:07
0
Âde Frøsh :
I always feel your vibe Egbon NLA ❤️
2025-08-11 14:57:17
0
eniafelamo11 :
Boss I won ask you sir, please is it possible to do any mercy soap for person without seeing the person? Like the person just call you on phone that he wants to help you do something base on u ve do good for the person recent ?
2025-08-13 23:25:24
0
Raymon footwear :
even some people in doing another parson work, work that is not your your work is very necessary to know all this
2025-08-12 08:10:41
0
kendrakendra627 :
Bro I be fashion designer Dey gemme work o 🥲
2025-08-16 00:02:44
0
BIg ADISA :
much love 😘 sir
2025-09-24 21:18:38
0
To see more videos from user @olofin001, please go to the Tikwm
homepage.