@loneyboi05: Update #fyp @Abdulkabir🛐 @Ãÿö😘

✧˚ ·LONEY✞︎BØI⁺₊✧
✧˚ ·LONEY✞︎BØI⁺₊✧
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 11 August 2025 09:05:31 GMT
107940
7022
217
1753

Music

Download

Comments

bigwealthofusa
Big wealth of USA 🇺🇸 :
If I collect money from you because of update that means the update no dey pay me
2025-09-10 09:44:28
40
adekunleadisa01
Ade🤭💞 :
Na so one werey told me to pay 10k to get celeb app not knowing that nah Pinterest wey I get on my phone I still dey pay 10k for. E pain me ehn😂😂😹
2025-09-09 21:34:11
88
freeblyrical
FREE B :
U never ready to find money be that wetin be 70k compare to wetin u go use park millions 😏😏
2025-09-10 07:26:10
16
puweshjr
☃️pu_wesh❄️ :
Who need celeb upda and format
2025-09-10 11:25:37
0
smiley03127
🇳🇬🇺🇸 :
You no wan use money find money Abi . Gateman vacancy dey here incase your papa need job
2025-09-10 08:22:24
1
harrison31010
Harri :
If you want hustle come office
2025-09-10 07:59:43
2
harsalotexchange
HARSALOT EXCHANGE :
You never hear $3k to learn bank spamming 😹🫴
2025-09-09 17:43:48
14
lil__best
lil__best :
I spend 500k last month but to no avail
2025-09-10 13:01:42
0
call_me_assorted231
I'M NZUBECHUKWU :
nah that your 70k link money many of them dey use guide ooo
2025-09-10 09:05:05
12
machvelli4
IFE👿 :
😩na so Benin guy tell me last year
2025-09-10 12:37:07
1
simonehawkins790
simonehawkins7 :
Lol nah so my best friend from poly tell me say I gah buy tools 600k I tel ham now walaha I get one or two to sell since then this guy no reply me again just coz I don build house o he Dey tell me watin him don achieve I won cry life sha
2025-09-10 02:17:03
3
zima_cash28
️ :
especially that Celeb 😭
2025-09-09 21:14:01
24
official_bazeet
Bazeet :
Omo my own nah 50k he talk Omo I shock
2025-09-10 12:47:46
1
bodbella12
OLA🫂☠️🏴‍☠️ :
Ajeh
2025-09-10 11:58:40
1
damilare2487
່ :
I won learn update you say ma buy tools 60k omo make una pity person na 😭😂
2025-09-10 09:40:20
0
user179102415042
Yung shedo :
if I collect money from you mean the update no the pay me? bro I wil give you celeb update
2025-09-10 11:39:21
0
bigemma500
BIG EMMA😷😈🥷☠️🔥 :
Omo office 365 person talk say make I bring $4k oo😩😩 burst 💥 my brain 😂
2025-09-09 20:23:14
7
allislifestyle11
allislifestyle :
Na so one werey tell me say make I go bring 200k for 2019, he even said, heaven help those who help themselves, I can’t forget that English 😂😭
2025-09-10 08:43:30
9
victor4pf3
♈️iCTOR CELE🅱️ :
If me wan tea..ch you celeb nor.r be free, ohh😂😭💯
2025-09-09 22:54:20
2
mrhunter829
mrhunter829 :
if you later get the update please update me I sent you a message 🙏
2025-09-10 07:26:54
0
jaymi__arab
Presido🍌🦍مهتم بالمال :
My own tell mi say I go buy site 🤦🏼‍♂️80k😹
2025-09-10 13:19:00
0
olamideh_2
olamideh_2 :
No go find update for person wey go use you upgrade oo
2025-09-09 18:20:45
5
itz.nafana
Itz Nafana :
update no need to pay money guy nh when U don get cl U go buy tools
2025-09-10 13:27:25
0
mr_furniture6
Gabriel Furniture💺 :
make una give me your home furniture work, you talk say na showroom furniture you wan buy😏... no be someone do that one in the showroom
2025-09-10 09:39:42
1
To see more videos from user @loneyboi05, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About