Make dem put Geh Geh voice for Spotify make we Dey stream am😹
2025-08-16 17:54:24
248
️ :
I no wan be Gucci branch God abeg
2025-08-17 05:08:13
3
️ :
Lowkey ebi Gucci Branch GehGeh dey use do example 💔
2025-08-14 09:54:47
70
SAINT_052 :
Lecture for 400level students in GEH GEH UNIVERSITY
2025-08-18 14:09:24
2
*꧁༺Alabi༻꧂* :
Abeg who get GehGeh voice ?
2025-08-17 06:19:39
0
igvict🏁🇳🇬 :
nothing really concern me with all this but if them nor give Geh Geh awards End of the year para para 💯🏁🏁🏁 up Geh Geh and VDM
2025-08-17 10:01:36
0
rocky91194 :
Lately if I open TikTok I only see Gehgeh and Kolu
2025-08-15 01:14:59
4
AgbavicZ :
This Gehgeh eehn 😂
2025-08-16 13:46:18
0
Marv Marv759 :
Gucci branch 😂😂😂😂
2025-08-15 06:30:37
1
🌴Jamzy🌴 :
E nor go be our potion in Jesus name…🥺🙏🤲
2025-08-14 15:13:41
1541
ﮩـﮩﮩ٨ـ🫀ﮩ٨ـﮩﮩ٨ـ :
Real
2025-08-14 12:42:10
663
Fela ❤️of esan 🦅 :
i don already be the guy bro
2025-08-16 11:38:54
149
Lôŕd Fâģzzy :
watching with my iPhone 16 pro max
2025-08-17 07:51:15
73
️ :
Omo life dey favour some people more , If we talk fact . At this level of my life , I don try , Make I just see money to eat , Chop and if friends distance themselves from me fine and I kpai when time come … I don really hustle and try jare
2025-08-16 14:30:26
74
splendour :
My iPhone just dey hot. Na so XR DEY DO
2025-08-14 09:24:38
195
@ABRAHAM✨ :
That one na if you go see me take picture!!!
2025-08-14 20:14:43
59
KIMBZ KAY 💵 :
Money na water 🤣🤣
2025-08-14 21:59:44
94
T.O.N.Y 🧃🌚 :
E no go be my potion 🙏
2025-08-14 16:22:10
82
tad :
🥺🥺Fear of failure
2025-08-14 21:57:57
63
emmanuelgadgetz :
It will never be my portion 😂
2025-08-16 15:50:13
24
LAST BORN🔥🦅💼 :
This particular class mk me cry 🥺🥺
2025-08-16 22:18:43
29
Toney interior :
Window blind available ❤️
2025-08-14 23:28:42
20
Prince_Will🥶🌴✨ :
God help me and my brothers 🙏❤️
2025-08-16 22:48:38
6
•@RawDesny :
No body hear from me, but I go make sure I day very very okey for where nobody go know
2025-08-16 10:29:52
10
EMMABTC 💕 :
I deh level 300
2025-08-16 13:40:49
32
To see more videos from user @iam_abiodun_, please go to the Tikwm
homepage.