Maturing is realizing that geh geh wants girls to win big 😩
2025-08-20 13:26:28
188
igboagu :
once in a while post Geh Geh for your Whatsapp status .... e dey reduce billings from your DM 😜😜😜
2025-08-17 06:07:45
334
Elightcy :
i miss tonight class, e pain me
2025-08-14 23:07:38
242
🇳🇬🇺🇸 :
I dey afraid make girls no set geh geh up because as this matter dey go now in the next 2 years nothing like poor girls and I go happy if girl too get there own money he go make sense😞
2025-08-17 10:35:11
95
BIG_ OLUWA🥶💦 :
I just hope my babe see these video 🤔🤔🤔
2025-08-16 19:08:37
62
_BigBen :
We just want a woman with pure intentions; peace of mind, loyalty & respect.. wetin difficult fr der Omo this life don spoil finish
2025-08-15 12:55:32
52
Aniki_Muhammad :
Some girls na u go still carry there siblings responsibilities sef 😠 😳
2025-08-17 15:01:25
38
OLM❣️🇳🇬 :
you no go see person way go dey very intentional about your happiness it's very hard to find
2025-08-15 04:45:11
79
Al_GHANIYU 💰 :
2025-08-15 01:17:02
63
★UR GURL★ :
Doing your best doesn’t always guarantee financial stability, so let’s keep praying for grace.
2025-08-14 23:31:43
30
BIG_HFS_😈 :
I attended class fully today ❤️😂😩
2025-08-14 23:36:54
34
Richie :
most of us make more than enough to feed and care for 5 people
2025-08-16 21:56:34
6
Thick Preshy 🥰 :
My mentor 🥰🥰
2025-08-16 20:39:52
14
SIMBA🌹💯❤️🖤😎 :
He pain me say i miss this class 💔💔
2025-08-16 06:48:14
26
Blessing 🌴❤️ :
To my fellow girls who take care of their self 🥺🥺🥺🥺🥺🥺shout out to y’all
2025-08-19 11:11:38
9
️ :
Make una mark attendance 😂💔
2025-08-17 01:36:50
9
kingvon🖤🦅 :
when i get siblings 😹make i still carry all your own responsibilities too ok na😹💀
2025-08-16 23:12:20
9
MUDIS🤎🥂✌️ :
Truth be told GOD bless You Mr Wisdom 🙌🙌💫💐🎊🥂🥺
2025-08-17 08:04:45
8
ThankGod 🍁🦅 :
I miss today class
2025-08-17 03:10:02
8
Efosa❤️🥀〽️💫 :
I swear 😂
2025-08-16 12:07:23
7
Moh :
Facts
2025-08-14 23:02:11
8
Me self no know :
If I say Dey work, e mean say make money to take care of yourself me I Dey ok with myself, pity this boi
2025-08-17 04:02:32
6
AZ :
Assignment Dey today oh… I pity who no come class… They say make we draw and label Toto wey don make gbim…
2025-08-17 21:16:03
5
To see more videos from user @iam_abiodun_, please go to the Tikwm
homepage.