You fit dey the relationship make he dey shade you
2025-08-19 18:41:52
1899
Vana❤️🦋 :
me and my ex dy talk everyday 😂
2025-08-18 12:25:06
827
Berry🌹🌹🌹 :
E even post my voice note as I apologize after breakup😂😭
2025-08-19 17:45:47
332
white-Lurd Electrical’s 101💡 :
Depends who caused the breakup
2025-08-19 17:48:35
87
𝓜𝓪𝓷𝓭𝔂 ꨄ︎:) :
Shade for shade if he shade you shade am back
2025-08-19 22:17:18
239
EVIL_HOPELLE 😈😌 :
shade me keh? i go shade am back i nor get time
2025-08-19 21:27:31
106
chikababy :
Me and my ex can never be friends
2025-08-19 22:59:56
35
Yaddah🧚♀️ :
Naso my own post my picture say my ex no gree move 😂😂 and I didn’t send him a message oo I just Dey my own shade meet me for house 😂
2025-08-19 18:50:07
70
annamedics :
Swearz 😩🤲🏻 no be the one wey use me do content 😂 post am tire paint the story make e sweet well well for hin viewers 😩 I show am wetin pass am 😂😂😂. Trust no Adam biko even with their innocent face they can be very deadly especially those with toxicity that calls it LOVE……
2025-08-19 20:37:26
14
nitas_scents0 :
The ones wey Dey shade if you no gree for them nko
2025-08-19 19:26:55
37
𝔏𝔬𝔳.𝔦𝔳𝔶🌸 :
Na my ex work be that 😂😂😂😂😂 shuuu I no know how I take date am ooo
2025-08-19 23:03:00
17
that_sweetgurl :
My ex Dey use fake acct Dey troll me for everywhere 😭I don tire guys😂
2025-08-19 14:20:47
61
BIG POTO💰 :
Your ex is not your enemy no matter how it ended let that sink in one Love 🫶❤️😉
2025-08-20 08:17:04
11
Didi🦅❤️ :
I reject one ein shade me say I poor still get pride 😭😂😂
2025-08-19 19:08:38
8
SHAREHOLDER FAVOUR :
I feel embarrassed asking this, but from one small business owner to another if anyone has a spare moment could they please jump on my page and engage with my latest post. One repost can go a long way 😭 I'm trying so hard to gain visibility and I'd love to see if my content can pass the 300-view test and make it to a wider audience 🙏 Sorry it's cringe to ask, but I love my business and don't want it to fail. no pressure❤️God bless you
2025-08-22 05:52:44
5
M🫀 :
Una ex Dey shade una ? Omo my own no Dey like that o😂😂
2025-08-19 20:25:27
7
gucidaesthetics1 :
Shade me ke person wey God don shade 😭😂
2025-08-20 03:14:52
10
Vine🌿 :
That’s even a bit better. How about the ones that shade you if you don’t agree to be with them?? And I’m like so na this thing I for Dey date??
2025-08-19 20:33:51
13
DEMMY🪫🖤 :
Una deh turn enemies with unna ex?😂
2025-08-20 08:08:45
8
BEST HAIRSTYLIST IN SURULERE :
Me wey my shame don lost 🤣 wetin concern me🤣🤣
2025-08-20 20:23:04
5
𝑵𝒖𝒓𝒔𝒆 𝑵𝒐𝒓𝒂𝒉 🩺👩⚕️ :
Omo nothing fit ever make me tell man my past 🥺🥺😭💔
2025-08-19 18:52:21
5
Lil T🧃 :
God no allow me date person like Dickson again 🙏
2025-08-19 18:28:19
9
Thatgirl_Queen💐❤️💕 :
Two people send account
2025-08-20 14:03:40
9
Misunderstanding girlfriend :
E wan kill me for WhatsApp status 😭😂😂I just dey imagine how I take date dat kind person
2025-08-21 16:02:16
5
To see more videos from user @christabella591, please go to the Tikwm
homepage.