This suppose to be on my status rn but he will think I’m talking to him😂😂
2025-08-23 11:38:55
16
IBIYEMI_S :
men sabi this almajiri thing pass women 🤣
2025-08-24 05:31:50
19
Tolanails12/Nailtech in bariga :
They plenty for my Dm na once I kuku stay single ☹️
2025-08-23 05:55:33
9
ola@real :
one werey even tell me sebi u be nurse una no dey broke that's why I love you 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-08-19 16:32:22
7
pharheemort :
Screaming my Ex name😂😂
2025-08-23 14:11:06
1
Abeni Ade :
Eni Ofo ni middle name won
2025-08-22 07:42:34
1
Adenike Bamitale Joseph :
I swear,me too I for put am for my status but he know say nah him I they follow talk
2025-09-06 11:53:46
0
Nikky couture ✨ :
E be like say all men don unfollow you ooo 🤔because say u Dey talk truth 🤔I no see any man for comment section oooo
2025-08-25 13:49:01
0
fhunmzy95 :
mojeed olatunde olamide oloriburuku okunrun Almajiri............ofo lomin eko nse 😅😅😅😅 Aya ole lowo, ole orowosan😂😂😂
2025-08-25 11:25:25
1
temmy :
Straight to my status Awon alakori😳😂😂😂
2025-08-25 07:46:24
0
Scentboss_ng 📍ILORIN :
Home fragrances diffuser and refill oils are available
2025-08-22 11:36:49
0
Fizzy pearl 🥷🤞💀 :
awon alimajiri okunrin 🤣
2025-08-18 13:47:48
65
Ganiyat_MTN FIBERX Agent💐💫 :
i worked yesterday and i won dey cry😭💔 the hustle is real 😂 i just pray death don't spoil my plans🙏🙏🙏💯 ki eni eleni maje ishe mi🙏🙏🙏
2025-08-23 07:59:20
34
Jewelries&fabrics In Sango ota :
Na them Dey find independent woman but them no fit spend
2025-08-19 10:40:55
31
CeLePrEtTy🎱🎱🎱 :
I Dey hardworking oo… but me I no dey borrow man my money ooo Werey 🥺
2025-08-18 17:16:35
6
♍️ 𝓐𝔂❀𝓶𝓲𝓭𝓮🦋 :
See as olorire dey like my comment 🥰
2025-08-18 11:00:40
6
Zu_Lai_kha🦋👸🏾 :
Awon alagbako💯😂
2025-08-22 09:48:42
4
CLASSIC ASOOKE :
Naso one Afofugbemu tell me say I Just like ur spirit u too sabi hustle u no go too need man money🤣😂
2025-08-22 20:27:28
3
️ :
awon eru aye 😹
2025-08-21 21:15:46
2
SeamsbyTomab(Mowe Tailor) :
Ebami yin soke sir!
2025-08-22 22:38:36
2
jadex :
Awon alagbako Eda even if that lady can feed them they will be happy 😭😂😂
2025-08-20 10:36:14
2
Stainlezz :
I no wan dey do Independent woman again 😭😭😭😭 O ti re mi
2025-08-23 19:18:25
2
BENNY CLOSET💟💟 :
One even ask me say sabi I Dey work , where I Dey keep my money 😂😂😂imagine that ooo😂😂😂😂
2025-08-19 18:14:47
2
Emerald Beauty🌸🤍 :
😂😂😂😂 Make I no talk wetin my eye saw😁t
2025-08-22 20:54:17
2
طًََيِبَة_.٢💙🥰 :
Lowkey I’ll be thinking of breaking up cos even if I manage marry him ,he won’t still assist if things turn down for me😏😏 ….abeg make nobody come for me o 😂
2025-08-23 23:24:31
1
funmihoney :
😂😂😂😂 Women are proud of you 👌❤️
2025-08-21 21:07:13
1
queen lateefat❤️😍❤️ :
Awon abatenije okunrin 😂😂
2025-08-21 22:57:25
1
Rx💊 💊 Oredola Maryam :
I too dey gbadun you I dey always post you on my WhatsApp status 😔😔
2025-08-22 11:54:06
1
Focus Tailors :
straight to WhatsApp 🤣😂😂😂
2025-08-21 23:53:39
1
AMOPEADE LUXURIES :
luxury gown available 24k
2025-08-22 13:37:07
1
Zuleet_🦋Ikorodu Tailor/LAGOS :
Increase the volume 😂😂
2025-08-24 22:52:58
1
Eleojo OMA Igala 💥✨ :
I for tag someone here now but hmmm😭
2025-08-22 08:32:01
1
SEYYIDAH ANNIZOMIYYAH ❤️🥰 :
😂😂😂😂were go still talk say I choose work over him
2025-08-24 19:34:22
1
Alltinzannie(perf&wears) :
That's when you will start hearing 'a whole CEO' 😂😂
2025-08-24 17:05:27
1
Olamidun ❤️❤️💓 :
God bless my hustling 🙏🙏🙏🙏.. ebi ma Pa lazy woman 😂
2025-08-22 12:17:29
1
F&FHAIRISTRYHUB📍SAGAMUSTYLIST :
@Ayanfe Bakeflow @Openitemi🥰♥️
2025-08-24 15:20:38
1
Braidbytinu🇪🇬 :
I sell diff kind of braided wig 🥺
2025-08-23 07:16:23
1
chocolatequeen Amralph🎱🎱🎱 :
Zizzle tiwa say it loud bro
2025-08-22 21:07:56
1
paramole🔥🐍 :
Omo ti iya re ti rin ihoho wo oja 😹😹😹😹😹
2025-08-18 14:26:44
1
Alayo_nene :
I don follow you oooo..this Ur caption got me ooo👍
2025-09-25 23:14:13
1
abeokutahairstylist02 :
If my husband pursued me for house I swear I go find you come😂😂
2025-08-18 09:28:35
1
TEEMAH APPAREL🪡(oko afor) :
omo you wan hardworking buh to support her is hard
2025-09-21 19:38:19
1
Fola :
Crazy even na good name😭, Olofo na him dem suppose call am
2025-08-18 09:47:46
1
♍️ 𝓐𝔂❀𝓶𝓲𝓭𝓮🦋 :
Lori awa comment reader baba gba ope wa 🙏
2025-08-18 11:00:24
1
Lollylimacakes :
Awon Werey 😂💔
2025-08-23 13:26:54
0
HAIRSTYLIST IN IKORODU /LAGOS :
😂😂😂
2025-08-24 09:50:58
0
Hajia Oladipupo Olabisi🤎🤎 :
Louder please✌️
2025-08-23 14:35:48
0
wealthy crown 👑 :
walahi 💯 crazy with 100%
2025-08-24 11:00:51
0
ABIMBOLA GOLD👸🌸 :
😂😂😂this man olorun maje ko kobami
2025-08-24 11:12:33
0
Taiwo :
🤣🤣🤣🤣
2025-08-24 11:20:54
0
That Hausagirl Herbal affairs :
Nagode for this caption 💯
2025-08-24 11:50:15
0
OSOGBO PREMIUM FOOD VENDOR :
Premium ment😂🤲
2025-08-24 09:45:00
0
blue_diamond312 :
You gat am bro 🥰
2025-08-23 13:17:06
0
To see more videos from user @hairymammal, please go to the Tikwm
homepage.