@shugarboination: Wake up, smoke 💨,press my phone📱, find food chop✌️

💚SHUGARBOI💚
💚SHUGARBOI💚
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 19 August 2025 09:42:31 GMT
183351
22138
389
2731

Music

Download

Comments

shegz97
Shegz :
Don’t wait till 40 to wake up and realize you spent your youth joking with life, time won’t refund you.
2025-08-24 20:06:24
14
emmavila
DOUDA🥶 :
This one no get responsibility oo😂😂
2025-08-24 14:03:09
46
brighton1002
verified igbo boy 001 :
wey you put your hand na☺️
2025-08-25 09:18:27
0
pamilerin1001
PĄMÎŁĘŘÏŃ 🔟 :
Definition of me and my two friends 🥺
2025-08-24 16:12:22
185
karoliam21
️ :
He forget money ?
2025-08-24 19:29:37
13
godson5604
ADEMOLA 🫶💫❣️ :
Una no Dey go work again 🤨
2025-08-24 15:11:29
1
babatee158
baba tee💰💲💲 :
if I fake life make I com dey fake my handwork again. God pls bless me
2025-08-24 11:14:31
101
lucasmerlin1
@LucasExchange❇️🔝 🇹🇬🇳🇬 :
Na the real matter bro even one girl call me today Sunday say she want come over omo think wey I Dey think no allow me make she come Ajehh Wetin be Toto 🍀
2025-08-24 17:18:53
35
djfoleezbob
DJ FOLEEZ BOB :
na me be this
2025-08-25 09:15:59
0
ayomide89800
Adeniyi Ayomide Akinkunmi :
I have one thing to tell everyone!!! Accept Jesus as ur lord and savior and he will give you a New life 💯
2025-08-24 17:34:20
9
hushdaddy_7
HUSHDADDY :
you get the life OT E NO BE PASS MY BROTHER
2025-08-25 08:47:29
1
bigpillowfx
BigPillowfx🙂‍↔️ :
First get money u go know say something Dey this life na poor man go say nothing Dey oga many things Dey this life 😏 get money u go see thing 😭
2025-08-24 09:58:42
15
chimaobievergreen1
evergreen :
guys rate my hand work na the only thing why dey give me hope my work
2025-08-24 12:10:34
9
biggestbobby0929
Babybobby0929 :
And Pray Too🙏🥺
2025-08-24 18:44:16
6
wavvvylikefavvy
Owñér Øf Làgös♓️ :
Una de talk say e no de find money, una no hear “I just de do my thing de go”
2025-08-24 21:06:14
8
sir.okondo
Oluwatimileyin adedeji :
He’s talking from experience 💔😢
2025-08-24 20:32:20
0
tri.pay4
Adams Allison :
i swear na truth talk nothing dey this life last last na dead will end it weather you rich or poor 💔💔
2025-08-24 15:33:08
4
c1million
JAY SOFT GLOBAL 💎 :
This one life don spoil
2025-08-25 06:07:25
1
tobii_speaks
T_spark :
Omo bro things full this life ooo.
2025-08-24 14:15:32
1
buchiworldone
__BŨÇĦÎ🦍 :
This is me right now
2025-08-24 21:28:45
7
bigwitcher3
bigwitcher3 :
Bro he no pass like that survival mood
2025-08-25 03:33:24
1
kboy_dmw2
kboy dmw 🤎🤎💡💡 :
And Hustle 🙏🙏🙏
2025-08-20 11:02:21
8
ngp428
💯Never Give 🆙 :
Nah me be this ajeh 😹😹😹😹😹
2025-08-25 07:14:29
1
thobhidc
Tho bhi dc :
brotherhood is proud of you 👏💯
2025-08-24 18:42:05
3
gnf052
🥷 :
I swear that’s what I’m doing this days no more squad dawa nih😢🥺
2025-08-24 12:57:03
37
To see more videos from user @shugarboination, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About