@gehgeh_edit0: NEW SOUND UNLOCKED #fyp #viral #foryou #gehgeh_edit #gehgeh @GehGeh

Gehgeh
Gehgeh
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 19 August 2025 10:49:39 GMT
1640623
203817
2046
21106

Music

Download

Comments

chidexeze2
chidera :
how u take day come up with all this thing self
2025-08-19 13:44:51
3350
tiktok.comprince91
Wetin Concern KB 👑❤️ :
Na corizo song be that 😂haza by corizo
2025-08-22 06:30:52
384
melchizedek1_
𝕱𝖗𝖆𝖓𝖈𝖎𝖘𝖈𝖔 :
No vex sir I miss class, I was denying pregnancy 🫄
2025-08-20 09:07:15
1294
bighenry012
🌴𝓑𝓲𝓰 𝓗𝓮𝓷𝓻𝔂 🌴 :
school uniform is out now 😂
2025-08-19 13:37:49
658
okonkwohenrychidi
Okonkwo Henry Chidie :
I mistakenly send girl 1k today. hope say e no go affect my result?
2025-08-20 11:07:08
377
eminentbwoi_
Eminent Bwoi :
See una adviser 😂
2025-08-21 10:21:24
122
okesimo7
Certain Paws & Fur :
Abeg who get Gbim 305 textbook 😂
2025-08-20 06:26:44
360
didstaff
Nonchalant Staff Man😎 :
Who be this 😂😂😂
2025-08-21 08:29:25
48
kok1sol
Solomonkoko :
one girl just scam me 5k I don fail this course
2025-08-20 20:40:33
61
krimbella.com
Krim bella :
dis song too sweet 🤣🤣
2025-08-19 12:13:09
115
successfulfx14
. :
Corizo 😂
2025-08-19 16:22:26
137
jesus.baby6518
can't I ever find love 🤕 :
I'm single and searching 😞😞
2025-09-03 12:09:13
5
user6385011618227
#kushbby# :
una uniform don come out oooh 😂 70k
2025-08-20 13:19:25
29
koman.dc
𝓚𝓸𝓶𝓪𝓷 🎅. :
Osuzana 😂u no love me again , money go love go , Christmas dress for your sister darling darling , school fees for your brother darling darling ,Now my money don finish nothing nothing you say u no love me again oooo as my money don finish to see you nah wahala ……. Where you wan see woman 😂💔😂😂😂😂
2025-08-22 03:37:35
127
slamzy_ace7
SLAMZY 🕷️ :
Incase you neva do your assignment na him be this o 😹
2025-08-20 11:14:15
98
itzprince_e
prince_E :
I post am for my status, all d girls blocked me .. guys my prayer have been answered 😊
2025-08-23 11:49:38
8
teryilajacob0gmail.com
2BABA💰🤲✅ :
My worry worry chairman 😁😁
2025-08-22 09:20:12
6
arashibash8
Arashibash217 :
guy this one guy go far oooh 😂
2025-08-21 19:19:33
6
fiyin909
Fiyin 🥶 :
Abeg how can I join the university
2025-08-20 21:05:26
13
oghomwen28
Hairstylist in Benin(Ogida) :
So na u make my guy Download this song abi 😒😒😒
2025-08-22 11:56:41
10
ur_crush157
Soft kind💕🫧🌸 :
Una sure say this guy never mad before 😂😂
2025-08-22 06:41:37
17
rosemaryolere41
Rose♥️☺️ :
hahaha😂😂
2025-08-20 15:48:32
8
onyemaechi97
🌴 Onyemaechi 🥀🌴 :
Geh Geh dey gimme Joy 😹 I swear 😂
2025-08-22 11:59:53
5
nockigee1
Boss niga :
Nothing to write home about 😂😂😂😂
2025-08-19 16:19:00
25
To see more videos from user @gehgeh_edit0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About