na only broke and two minutes men dey listen to ur advice
2025-08-29 18:49:39
117
Precious Peter🎀🖤 :
This man just dey scatter people relationship😟
2025-08-27 16:31:09
62
Ogheneyenrhovwo 💝💝 :
if nah con boy whey cheat on his girlfriend?
2025-08-24 16:58:29
53
Jersey-by-OY :
what if a man cheat on a woman?
2025-08-27 11:50:22
93
ĦǓMBŁĚ🔋🪫🦇 :
Past question leak: Guys exam is starting on Monday oo
2025-08-21 15:06:19
44
💖💖💖Michelle💗💗💗 :
I need good friend from Africa
2025-08-26 08:16:05
54
PAINTER IN AREPO/MAGBORO :
E be like say I go join this Gehgeh university ooh 😅 how much is form abeg
2025-08-27 09:59:48
23
Dolly boy :
No be our mentor be dis abi na my eyes they pain me
2025-08-27 14:40:40
17
️STAY WICKED 👿⚡👽 🚀😡🤬👹👺 :
Listen very well oo he said with enough evidence
2025-08-19 16:23:27
193
Ife_mine :
Man wey cheat on you nko ?
2025-08-30 12:55:30
11
ADA EBONYI❤️🤭❤️ :
l need African man
2025-08-30 20:37:28
30
EVE❤️ :
My kind of men don’t even know who this one is😂😂na my happiness be dat
2025-08-28 06:42:14
8
mike ekene :
thank you brother , I will never accept her
2025-08-19 17:52:14
48
young Star ⭐🥰❤️👊 :
🤗😁😁
you will live longer Sir
2025-08-29 15:28:34
21
King👑David 💕💕💪 :
my serious girlfriend i wanted to marry cheat on me i tell her to go and marry the person am not interested again
2025-08-24 19:27:36
20
Bigmoney :
you're right my lecturer
2025-09-03 09:57:29
5
Emma :
Anything wey u talk na true Boss
2025-09-05 20:38:42
7
Big money $ :
Since joined geh geh university nah soapy I Dey use survive 😭
2025-08-20 09:22:06
77
🍀Eúñ såñg 💙🦋 :
I told my bf to remove that geh university for his DP and he did and apologized that he see it from a friend dp and decided to use it that he's not following geh geh, 😹he apologized and send me 10k for shawarma
2025-08-20 08:08:30
38
MR ENOCH :
They’ll never change
2025-08-19 23:15:30
23
CHIMAOBIM AKUDI NA NWA🇮🇹🇬🇧 :
Gehgeh abeg I get one carry over course...summer classes go dey , I suppose graduate this week😭😭
2025-08-29 15:06:00
5
estymology :
some times geh geh dey make sense.
2025-08-26 14:40:23
11
99btc_money :
Abi central region (Ghana) branch manager
2025-08-20 10:19:42
13
To see more videos from user @gehgeh_edit0, please go to the Tikwm
homepage.