Una no see how Osasuna defend?? Abi you no watch match??
2025-08-22 14:34:10
44
💎 :
How to join 𝘼𝙙𝙚𝙠𝙪𝙣𝙡𝙚 tv
2025-08-20 00:44:03
19
lakezy (exchange) :
this adekunle na ode man
2025-08-23 12:17:38
1
່ :
Abeg who get the link for him group
2025-08-20 09:27:33
14
Mighty :
Me self go leave Madrid nhi nah
2025-08-20 08:33:18
75
Bankole Jnr :
@Bankole Jnr :Dey play
They send you to play over 2,5?😁
Ossassuna is a small team?
You forgot Ossassuna vs Barcelona last year?4:2
2025-08-20 21:48:55
4
user9758660178452 :
were ti fowo jonan
2025-08-22 15:34:13
8
Olabanji :
Alabajo ti won fi gbo pé lowo PSG 🤣🤣🤣
2025-08-20 06:41:34
38
EBONY CASH 💵 💸💰 :
Barcelona for life ❤️
2025-08-22 19:51:44
2
I'm otick :
adekunle funny pass some comedians 😂
2025-08-22 17:24:32
2
PUMPUM 🌹❤️ :
Make una rest 😂
2025-08-22 22:01:30
5
. :
I no get anything to type make I just Dey laugh 🤣🤣🤣🤣 Hala VARdrid
2025-08-22 13:39:54
2
🐼 :
Bro we go suffer small this season walahi make we even sign stillas, and rodrygo should start
2025-08-20 09:42:51
6
Yuself super star ⭐⭐⭐ :
I swear to my god Almighty the only thing Madrid can be good back is mbappe to commot for real Madrid since he came Madrid started scatter vinicius Jr is no more good
2025-08-21 13:11:16
2
whale5688_0 :
I bet over 1 on Madrid 200k 😂I still lose 😂
2025-08-20 11:13:16
5
Just me & ME❤️😎 :
Passes with no ambition passes without no result
2025-08-22 07:33:10
1
Sammy Lee :
Ok we go see am
2025-08-22 18:04:10
1
🧊Nickfroze🧊 :
I carry Madrid over 1 he spoil
2025-08-20 14:39:01
1
Tomzzy✝️✝️ :
Enupo
2025-08-22 20:47:34
1
OLAYINKA 🥂🦅 :
Omo
2025-08-22 18:39:20
1
BADBOY_JOJO :
Ajeh 😂😂😂💔💔💔
2025-08-20 11:08:03
2
Atanco :
the baba ancelotti part weak me 😂
2025-08-23 22:15:16
0
To see more videos from user @debayo97, please go to the Tikwm
homepage.