@oga_amos_: Social experiment in London #ogaamosinlondon

Oga Amos ⭐️
Oga Amos ⭐️
Open In TikTok:
Region: GB
Thursday 21 August 2025 07:22:45 GMT
918384
117927
1692
617

Music

Download

Comments

benfx2_
BIGBEN📈📉 :
as withdraw 70 Eur what if person give you 100Eur?
2025-08-22 16:06:21
14
chikadavidtrevor
TREVORREACT 🦅 :
So people don’t finish for Nigeria wey make you enter London this guy 😏
2025-08-21 14:45:14
68
teaserprank_
TEASER PRANK :
This is to tell you that Africans are just givers
2025-08-21 21:41:35
807
goddy12357
⚡𝙂𝙊𝘿𝘿𝙔⚡ :
No go beg for person way wan go buy card ooo 😂
2025-08-21 15:59:41
279
abelpaul675
Abel Paul :
some people for London poor pass me😂😂😂
2025-08-23 19:58:00
156
frank_udo042
FRANK :
You get luck sey police 👮‍♀️no arrest you
2025-08-21 16:59:15
230
kaajimedenenalexander
Alexander :
one day I will go to London 😃😃
2025-08-21 09:54:52
180
ogahdonprosper
OGAH DONPROSPER :
i only see my self in a dream going to UK London I pray e come to pass
2025-08-21 07:29:42
158
tobex_lamba
꧁༆TOBEX_LAMBA༆꧂ :
No be everyone for Uk 🇬🇧 na in Dey okay zlatan don talk am before 😂
2025-08-21 11:25:15
52
anthonysandrauju
@RCHP SANDRA 💕 :
more blessing's 🙏
2025-08-21 07:30:24
9
reginalpearl
Reginapearl :
Omo dem Kala for London oo
2025-08-21 07:34:06
99
youngtizzy1613
young tizzy :
Omo Nigeria better pass every country shout power for Nigeria
2025-08-21 16:14:01
64
l.a.d.o13
KUNMI🔫👿 💜 :
London Stingy Nomal 😂😂
2025-08-21 15:07:25
39
wetie6
wetie6 :
Oyinbo no even dey give their own people money😂
2025-08-22 07:58:49
32
amonra144
Amonra st brown :
Una Dey see why my country better 😩
2025-08-21 09:00:49
27
mummyboi075
🧃🚶‍♂️𝕋𝕣𝕦𝕤𝕥4pf🏌️🧃 :
More love to the street , no love for uk street
2025-08-21 18:54:12
10
henryudeafor
henryudeafor101 :
if na Nigeria u go don see help ajeh Nigeria will good i swear
2025-08-22 17:40:57
6
ironmoney456456.com
Iron money BTC :
Please i need money 🙏🙏
2025-08-21 23:33:39
8
seun8380
Oluwaseun ✌️⭐️ :
Nigeria have a good heart God bless Nigeria 👏💖
2025-08-21 16:46:04
9
gounoumajor
gounoumajor :
hello
2025-08-21 16:39:16
5
ygnem_7
NEMIAH✝️ :
Hey sir please I need assistance for my school fee's I don't if you can help me with anything 🙏🙏
2025-08-22 15:43:53
6
aduragbemi3112
aDuragbemi🪖🥷 :
You can’t blame them o… that’s London for you my br
2025-08-21 07:59:43
12
promiffpv1u
メ𝕐𝕆𝕌ℕ𝔾𒈞FX :
Please i need money 🙏🙏
2025-08-21 23:39:46
6
destiny.mark35
Solomon :
I think say they get good people I no no say Nigeria dey learn for their hand😂😂😂
2025-08-22 00:14:45
5
radolee81
Ølashile 🥷🏽 :
They no dey ok for uk ooh
2025-08-21 08:50:13
10
To see more videos from user @oga_amos_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About