@asabacelebrityagent: Plaza for sale in asaba‼️‼️ Along okpanam road 1billion💰 Wit 30 shops inside Land size : 100by150 Documents: cofo  For more enquires: call 📞 08148602884 for inspection #goviral #geh #gehgeh #asaba #everyone #plaza #shop #abuja

Asaba celebrity agent
Asaba celebrity agent
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 22 August 2025 05:47:28 GMT
77510
1446
420
320

Music

Download

Comments

moskicouture
moskicouture :
If person pay 1 billion for this plaza make I bend anywhere I dey. Una Dey encourage criminality for this country
2025-08-23 20:57:35
118
topboy_jazzy
xupremaxi :
U no go like collect 1 zillion?
2025-08-22 12:56:10
158
maureenkachi
Kachi💕 :
U think say if e dey generate such money the owner go wan sell am?
2025-08-24 17:57:02
49
austin4231
Austin :
wetin the vex me for asaba nah ashowo the sell property for asaba
2025-08-22 09:13:33
29
i.onur.tuna
Onur Tuna official 🔵 :
Why them come the sale everything for Asaba
2025-08-22 17:20:30
2
mmeso_36
ꨄ 𝓕𝓪𝓿 ❣️ :
Hope na heaven e Dey?
2025-08-24 17:15:07
7
cajaxal150
cajaxal150_ :
1 billion when no be konwea plaza 😳
2025-08-22 10:43:55
3
_ogaboss_
OGA BOSS ™️ :
wetin dey this building way dem dey won sale am 1b. how much for the land alone.
2025-08-22 10:54:04
9
vincentokoye4
vincent :
this one everything in asaba is for sale, una dey prepare for war? i hope the owner know that his property is for sale.
2025-08-23 04:24:39
9
dang43676
frank :
all this agent take time
2025-08-22 12:53:04
7
eomeiri
Account not found :
If no be greedy u build plaza finish why u wan sell am and why that amount?
2025-08-25 00:24:52
0
ramseyglobal
ramsey :
how much be a plot of land there? everybody just dey craze for this Nigeria
2025-08-25 09:17:59
5
ehizjoel
55 👨🏾‍🦰. Joel :
Built not so long ago… this is the Architectural design (3D)🔥
2025-09-18 15:42:45
4
austinsmarthub
Austin :
😅😂 I no blame u shaa u know watin be 1billion
2025-10-09 19:49:32
0
sandyberryj
Sandy :
Una go just dey call money anyhow 😂1billion for plaza in Asaba no be say na America the plaza dey😳
2025-08-24 15:41:39
1
b_bright6
️Big-bright :
If she shop still available, I’m ready to pay 1 trillion 🙏🙏🙏
2025-08-24 16:11:00
1
shweetboi
shweet✨boi🦅 :
Both the car parked outside right ?😂
2025-09-13 15:51:12
1
mannywells
NUNU :
😂😂😂 How much come be Asaba with all the people wen deh here
2025-08-24 19:22:15
4
useruchewayne
romeo :
but why is everyone selling there property in asaba?
2025-08-25 08:11:04
0
mc.sure.grace.teg
The Teg’s :
Do you accept cowries?
2025-08-26 07:58:16
2
presh_family
preshfamily :
1billion wey go reach take build like two even more suitable than this😁
2025-09-13 05:49:04
1
king_tele_tele
king_tele_tele :
The money sef hard am call, she no fit dey call the 1billion well. Be like u feel say 1billion nah 1million. 😂😂😂
2025-10-06 19:36:10
1
wolfercruiz
wolfercruiz :
una dey hype dis asaba too much 😂😂😂
2025-08-25 03:57:47
2
To see more videos from user @asabacelebrityagent, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About