@realmavix: #humor #jokes #meme #blowthisupforme #reaction

MAVIX
MAVIX
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 22 August 2025 11:43:01 GMT
184793
23712
440
2835

Music

Download

Comments

richforeverbennet9
Richforeverbennet💯 :
And we get account wey our mama no dey check that one nah for girls wey em parent no deh strict 😹😹
2025-08-22 16:36:05
507
marvdesigns0
Marvel :
This guy de geh geh university 😌
2025-08-23 09:49:10
7
bossuforlife
💀FORLIFE 💀 :
Both teams to score 😂😂
2025-08-23 10:30:28
0
ayinlaan
Ayinlaan :
Ora for Ora abi how dem dey talk am 😂😒🤣
2025-08-23 08:34:23
9
addisontgs
son of nuella🎉🙏 :
The girls name pls
2025-08-22 17:18:47
13
call_me_assorted231
call_me_assorted231 :
girls with strick parents 🤣🤣🤣
2025-08-23 06:01:05
28
.4_teen
✌️ :
Alora for Alora😂😂
2025-08-22 17:30:50
35
woobaby955
🗿🗿🥶🌞 :
geh geh son no the miss 😹😹
2025-08-22 12:03:20
859
horlargnf_1
️ :
If you understand ☹️
2025-08-22 12:33:03
261
justlol59
Call me Daddy :
I sabi the girl aje if you tell her say food dey make she come cook for you she go come asap
2025-08-23 10:01:08
2
klassic705
ADEOYE ❤️👑 :
Aura for aura my brr 😹😹
2025-08-23 08:00:41
0
gospel.cyprian
iranie🇮🇷 :
me wey my mama be my manager nko if I wan send any girl money she go first ask me if she go come over 😂
2025-08-23 09:31:10
0
calmest_artist
Michael :
Ora for ora😂😂
2025-08-22 23:42:01
9
yvngkhalifa21
khalifa :
Shey nah only me have feelings for the bby 😁
2025-08-23 09:50:29
0
lunarvibe05
GB🧜🏻‍♂️ :
Press money no Ben for us wey Dey ghe ghe uni 😂
2025-08-23 10:13:45
0
itz_cb_dn
itz.cb :
that be all bruh
2025-08-23 08:25:34
0
oluwafemi_000
OLUWAFEMI🕴🏿 :
Aura for aura 😂😂
2025-08-23 10:12:03
0
kingofbanter04
king of banter 😜☠️☠️ :
guy 😹 I didn't see this coming
2025-08-22 13:15:23
19
zuzu1of1
️ ️ ️ ️ :
This guy Dey muzz me😂😂😂😂😂😂😂
2025-08-22 13:47:08
100
smokeurpains
smokeurpains :
I love the 2nd dance😂😂
2025-08-22 18:57:00
20
sulatech_01
SULATECH_01 :
Akara for akara😂😂
2025-08-23 09:17:21
2
nba_ybtee4
Daud :
Na dem gongon deyy come over pass 😹
2025-08-23 09:08:52
3
ohenebakobby70
$Manuel🌊👄 :
😎😎
2025-08-22 17:22:50
5
boy_alone_____
ɃфƔ•‿•ꪇしфれЄ ✟ :
na you I wan see, nor be your strick parents. Wetin concern me and them 😂😂😂😂
2025-08-22 17:35:27
104
nqtceo001
nqtceo001 :
1:1 FT🤝
2025-08-23 08:44:56
1
To see more videos from user @realmavix, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About