@crhedrys: SOUND CHECK!!!! SEYI VIBEZ IS READY! 💯🔥 The question is, ARE YOU???? . See you guys soon. 6PM ! Don’t be late. #SeyiVibezLive #SeyiVibez #Fyp #Viral

Idris Omotoso
Idris Omotoso
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 23 August 2025 16:01:49 GMT
634598
59989
375
669

Music

Download

Comments

precious.ufedojo
Miss precious :
Una mentor dress like coach for my secondary sch💃
2025-08-23 22:19:34
104
lekzynooni1681
Oluwalekzy nooni :
to see artist wey no dey smoke na by serious connection 😂
2025-08-23 21:53:37
21
oyinndamola_
Oyin_luv.💕 :
POV: Having Seyi Vibez as your man. Y’all Seyi is my whole life😭💕
2025-08-23 20:57:44
74
kiki_para7
Kiki~Para🤬❤️🥵🦀 :
Omo Seyi carry Igbo for hand here ooo
2025-08-23 19:39:05
41
ijebudpainter1
IJEBUDPAINTER🌚❤️🚀 :
Different pattern ni seh😁❤️, zinodict una mind no go touch ground seh😁😂
2025-08-23 19:56:46
40
raymonday_xx
Raymoney_xx :
Where lambo 😂
2025-08-23 19:25:24
3
big_spencer80
GBOLAHAN🦀 :
Seyi stylist don get sense now
2025-08-23 20:28:25
67
olarichforever9
Ola Richforever🕸️ :
Because say hustle hard now you con dey use all your sub dey watch tik tok Abi. Good boy 👍😭🥺😂
2025-08-23 20:16:34
25
yusufolawale40
Yusuf Olawale40 :
Tickets pls😎❤️🇳🇬🙏
2025-08-23 18:48:07
9
certifiedtbells
Bankole TobiloBa (tbells) :
Wish sheyi can go back his look when he never blow.. Then match with the fame now... Chai..
2025-08-25 15:01:44
5
timi__frosh
️ :
Avatar green 😹😂
2025-08-23 21:03:24
13
tiwaporch
Tiwaporch 🥰💞🌺🎀😍 :
seen him is like I dey see my brother and I wish my brother go more far in life with wealth 💰and long 🙏 life🙏
2025-08-25 14:24:00
2
adexrocky001
𖣂︎☯︎𝓐𝓭𝓮𝔁𝓻𝓸𝓬𝓴𝔂☯︎𖣂︎ :
I con dey see baba fela for seyi vibes face
2025-08-23 19:33:49
5
afeeznurudeen429
cleric nurudeen☠️☠️ :
ogo
2025-08-28 19:25:00
1
teezzy45
. :
See werey benzema cap 😂😂
2025-08-23 18:48:31
5
boimonet1
BOI MONET💫🗯💥 :
Una no see benzema?
2025-08-23 18:08:15
11
gazyglazer
❦𝔧𝔲𝔰𝔱➳𝔪𝔢❁❧ :
Who's feeling bad on bed rn cos you won't be able to go to seyi live concert this night 💔🤦😔
2025-08-23 22:41:11
4
ijebudpainter1
IJEBUDPAINTER🌚❤️🚀 :
The difference is clear ooooo❤️, no Dey compare OBA👑🇬🇧 with ERU😹🤦🇳🇬
2025-08-23 20:04:42
6
sk_water11
SKWATER :
NSNV❤️💯 my love for you no be for this app 😳olofar no be today. Zino fans go think say na juju 😳😹😹😹😹 i really love you guys for the love. God will bless all Afolabi fans . Who remember TML vibes 😹
2025-08-24 09:17:26
3
alabiyellow66
M DEE COALS 💫✅ :
Imagine make I meet seyi in real life lol 😂
2025-08-23 19:49:56
4
ayomideajiboye586
Ayomide Ajiboye :
@wow
2025-08-23 21:06:04
2
leodahbadguy1
leoxnard :
Na seyi be first artist wey i go see wey no dey use shade🕶️😅
2025-08-24 16:10:08
3
omo_alhaji941
Ridwanullah☦️📿 :
Muyeez feat sha ❤️
2025-08-23 23:16:02
2
olami_lekan0852
Expensive🫰 :
LOSeyi Tiwa 😘💯
2025-08-23 20:24:46
2
oladc769
A😎D🤴E💫O💋L💞A🤭101⚓️💛⚓️ :
Ogo🥰🥰
2025-08-23 20:40:37
1
To see more videos from user @crhedrys, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About