Abeg if person do blood money
na cash the juju de drop ,abi na transfer?
2025-08-25 20:28:13
3
*_~Japanese Funds~_* :
Geh Geh + VDM + DAVIDO + CR7= PEACE ☮
2025-08-25 18:18:03
60
@bigsam :
I dey pity people wey dey follow gheghe advice
2025-08-25 13:35:28
10
god_of_war630 :
How you take day boss😂😂😂😂😂😂😂
2025-08-25 21:49:19
0
Wisdom onyemaechi53✅✅✅ :
This one na pressure not advice
2025-08-25 12:01:57
80
AI :
Anything wey People dey do, follow them do, e no mention juju, If shoemaking dey work for some people, wetin you dey wait for, if na to serve for party, go carry tray 🙂🙂
2025-08-25 16:26:18
10
j.boy.lee😈🤝 :
Na only this talk i like, follow Ur mate do juju oo, later we ask for forgiveness😹
2025-08-25 01:32:48
713
⠂ :
Na y u self start streaming
2025-08-25 07:37:03
318
^𝙳𝙰𝙼𝙸𝙻𝙰𝚁𝙴^ :
So you mean make I spoil family name 😓
2025-08-25 13:33:25
19
stella bby :
i won get belle 😒😒
2025-08-25 09:31:21
2
📿ONYEKA ⚡️ :
This one no follow
2025-08-25 21:04:02
0
Abou :
Boys don’t share format like that 😎
2025-08-25 10:49:07
4
Toney interior :
Curtains available 🌹🌹
2025-08-25 05:26:19
27
D - managa :
Geh Geh you too much 🥰💪
2025-08-25 06:33:46
143
ƁÍƓ ƊÆƝ🧃💫 :
Why God just pour people wisdom for your hand sef 😂
2025-08-25 17:54:45
7
corizo hates fat boys🧟♂️💀 :
we go ask for forgiveness together 😂
2025-08-25 13:17:37
7
PRINCE :
no be say I no want do wetin my friends dey do oo, but what if I do god come use me set example 😭😂
2025-08-25 11:58:53
3
wayne❤️⚡️💯 :
No be everybody go see the opportunity to ask forgiveness
2025-08-25 09:43:56
5
Siaka Foday :
First comment 👍
student from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱
2025-08-24 19:27:56
13
Møs Ïx(Dã Xûs) :
Name of that sound please 🥺
2025-08-25 19:53:49
1
To see more videos from user @gehgehclips2, please go to the Tikwm
homepage.