This one na delta Igbo song nor follow us drag our song na😢 una get power o
2025-08-30 14:59:10
59
Naturallyziny :
The way Delta Igbo will always say it’s not Igbo it’s Delta Igbo, please have the Igbos done something to offend anyone? If we did, please we’re sorry. Let’s all have more unity in this country biko nu?🙏🏾 I see online fights between Yorubas and Igbos, my best friends are Yorubas, Hausas and Igbos combined, why are we always quarreling? Please o, peace and unity is our motto let’s do more to uphold it. 🙏🏾 love always 💕💕💕
2025-10-11 07:00:08
31
💙 Gifty💙 :
any aniocha North here 🥰🥰
2025-09-30 14:16:34
32
Favy’s beauty empire🛍️😍 :
I’m from delta n my name is chidera 🥰 so I b Igbo , I no knw wetin una Dey talk o
2025-09-01 14:31:27
67
Viv-Bree 🍒💎🦋 :
Any Aniocha south here 🤭😍😍
2025-10-30 18:14:19
14
Nãn çëê 🥰😍 :
after person go commot con sey we igbo girlz no fyn 😒😒😒
2025-08-27 14:28:01
17
꧁💕༺ 𝒩𝓌𝒶 𝒯𝓇𝒶𝓋𝒾𝓈 ༻💞꧂ :
The first dance nah Akwa ibom dance oo
2025-08-29 23:44:24
13
Anew_dawn💓💓🦋 :
steeze and composure 💯🤭🥰🔥
2025-08-27 09:58:08
41
baby grace ❤️❤️🌹 :
proud granddaughter of the like family in ehime mbanno❤❤❤
2025-08-28 12:12:29
24
Kachima :
You killed it ❤️♥️🔥
2025-08-25 06:54:22
35
benny :
See una life una wen bi Igbos de listern to this song na delta song ohh,but una say we no bi Igbo say we no join una
2025-08-27 20:35:00
6
Naomi 💐🌹 :
🥰🥰🥰🥰🥰 Igbo where are the best
2025-09-26 16:59:33
2
maryjane :
normally we no dey carry last 🥰
2025-09-07 09:15:23
5
🌸Riri🌸❤️ ❤️😍 :
Proudly Ebonyi state girl ❤️🥰
2025-10-05 17:52:38
5
JULY 16TH :
You're beautiful 🥰🥰
I love your outfit 🥰🥰
2025-08-27 14:02:02
8
King Magnus :
Igbo women are wonderful
2025-08-27 10:07:46
11
Leslie Amadjé❤️ :
I’m here🥰
2026-01-23 22:52:24
2
Faith📿🪺 :
You are so strong and healthy 🥰😂
2026-01-24 13:26:29
4
Tega Scents :
Delta song😏
2025-08-30 22:56:40
4
D STARS' EDIBLES :
i AM PROUD TO BE A DELTA,OUR SONG WEY DEY MOVE BODY ☺
2025-09-11 21:08:51
4
user chizzy gold 07 :
we day here
2025-09-05 06:14:26
3
🌸🥀 Olivia 🥀🌸 :
I've finally seen the Igbo dress I can sew for my birthday photo shoot 🥰☺️
2025-11-18 21:20:21
4
loveachor307 :
please what is the song name
2026-05-08 14:48:57
1
To see more videos from user @e_vavibes, please go to the Tikwm
homepage.