@elonmuskever0: E go far #laboy #laboy #lumber #smartbm #tobin @SMART BM❤️🚀 @LUMBER NATION @😍ALEX BABY 🌴

Bodosky
Bodosky
Open In TikTok:
Region: US
Monday 25 August 2025 05:39:26 GMT
218242
19958
821
671

Music

Download

Comments

biodun680
biodun680 :
this fight go later turn to benin boys vs Yoruba boys 💯
2025-08-26 18:29:16
937
hun_cho_21
M M Ă Ď Ũ Å B Ů Ç Ħ Û Ķ Ŵ Ų :
If she talk anyhow she go collect no sign of weakness
2025-08-25 22:02:22
755
world3904
world 🌎 :
they beat yoruba boy for yoruba land una no get level
2025-08-26 14:55:02
396
fax4375
. :
Dey just hate smart for no reason
2025-08-25 19:46:55
454
spacee93
TIFE🫧🐐 :
Who sabi him for agbado 😂😹
2025-08-26 00:29:50
151
officialrhemzy
pluto escobar :
gentle investor and Alex need to stay indoors
2025-08-26 06:33:48
91
okiki.ola140
DC🌴🥷 :
Even Yoruba boys deh support Benin boys
2025-08-27 13:25:32
52
offficialilfreshbackup
💟slimfx 🇱🇷 :
why he carry soldier go meet people wey matter no concern
2025-08-25 11:24:01
323
frisky_burger
FrĩşķŸ🧃 :
Madam focus on football abeg which one be that one
2025-08-25 20:16:44
79
obiabuoizuogu888
️ :
to see Yoruba people wey get sense na by connection very mouth making people
2025-08-27 18:49:17
7
dfw_tsmoke
𝔻𝕗𝕨 𝕋 𝕊𝕞𝕠𝕜𝕖🤍 :
I never see one strong Yoruba person for my life 😹 !!
2025-08-27 11:18:01
2
goated.sammy1
Sammy Da’🐐 :
Make ogun kee asisat Oshaola,who she help?
2025-08-27 15:04:08
6
link.owner
link owner :
U for use speaker play the music nah 😒😒😒
2025-08-25 15:24:44
108
freakydude010
⏳AYO⏳ :
Wetin concern this one sef 😹😹😹
2025-08-25 20:45:43
74
z_money_3
Z Money 💰 💴 :
Benin boys de find trouble now
2025-08-27 18:46:50
4
cynthia.morgan90
Sam Larry ☠️✝️🤡 :
Lumber for try am for like Tobi national.i won see something first
2025-08-27 11:10:48
0
melissa.miles8
Melissa miles :
We Yoruba allowed you beat smart bm but don’t think you can try it again ooo
2025-08-27 18:19:30
13
arike6643
arike😚 :
To that legend who only read comments and never commented. How are you ?😂😂😂
2025-08-26 18:21:43
30
heisliljunior
J. A. M. I. U. 💐🌵 :
Omoh I like this ashisat more today
2025-08-27 16:53:40
0
notforever99
️ :
I swr nah fact make lumber try am wit ppl like Tobi😂⚠️
2025-08-27 01:58:45
26
leedongwook1464
Lee :
No be them be first Benin boys oo secret things da way men go run for those boys make them no worry
2025-08-25 13:19:25
76
quarx36
Q r X :
Aje that thing na whining
2025-08-27 02:53:28
4
kizipara001
Kizipara001 :
Na him start am so them play am back
2025-08-25 05:58:49
60
d0505256
TEMIDAYO🖤🥳 :
Lagos nor be Benin sha 😂 Benin boys wey come Lagos dey do anyhow 😂their mind go later they
2025-08-27 07:39:27
5
user_not_found_1369
User_not_found :
Smart na ase nah why lol make una do am for better Lagos boy Una go enter Benin back ajehhh ! 😒
2025-08-25 22:38:41
33
To see more videos from user @elonmuskever0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About