We lagos boys leave gentle because smart dey at fault but if gentle touch smart again he go run cormot this lagos
2025-08-25 15:13:00
67
NUEL ALOYSIUS 🚀✨🥺🌍♻️ :
I talk am right from time LA boy de support smart bm
2025-08-25 11:23:43
177
ONLY1ZADDY🐐 :
Low key LA dey support BM
2025-08-25 09:43:21
757
Lily Perry :
Dey don turn am to bullying
2025-08-25 09:38:49
427
posiii001 :
He owes gentle apology
2025-08-25 10:17:29
104
God is my light 💡 :
Apologies for wetin
2025-08-25 09:26:19
250
️P A Y M E N T♣️🀄️ :
Mention name na 😂 Abi u Dey fear
2025-08-25 14:05:54
10
ACHIEVER🔆 ⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝꙰⃝ :
Omo if to say that guy kpaii yesterday both Benin or Yoruba brothers go commot for their back and them for find people wey Dey support up and down …… make we Dey thank God say nothing bad happen …person Dey live him life and everyone sabi him content why dem Dey always go him stream or wan follow am talk when them know say him content na about lifestyle
2025-08-25 17:15:27
26
𓃵 𝓽𝓱𝓮.𝓿𝓲𝓷𝓮🌴 :
He actually owes no apology any longer. Because gentle don do en own
2025-08-25 10:37:06
305
Wizzydon :
All nah set up dem use lumber set am up Nah lumber still kan Deh show evidence say he save am unto some settings way Deh ground if you go public Sch u go sabi the matter 😏😠
2025-08-25 11:46:04
23
Heart💔 :
2025-08-25 11:13:32
16
B O L A J I 🦅💛 :
Gentle don talk say if he no do apology he go do more
2025-08-25 13:46:41
13
👑 𝑲𝒊𝒏𝒈 𝒍𝒆𝒎𝒃𝒆 ⚡🔥🇮🇱 :
No be only apology, I no like that smart but that apology part no dey
2025-08-25 12:23:19
56
SHY🤦🏻♂️THUG🤕🌴 :
SMART BM parents dey cry for hospital 😔 omo the video dey my story 😔😔
2025-08-25 13:20:39
11
young T,s :
na la boy next
2025-08-25 17:35:39
2
Destiny Media 🙏👍 :
hand neva touch am well na
2025-08-25 17:19:55
3
SASRAH HAYESS :
This la boy just get sense 😭❤️
2025-08-25 11:05:49
98
utopia :
La wetin u wan do
2025-08-25 16:57:29
7
ƁIG S M G 🦅 🤸🚶🏼 :
LA you get waiting you wan talk before... if day do more waiting go happen
2025-08-25 13:30:01
6
ᴘᴀɪᴅ :
Dem full fight Dey my story 😂😭dem don later arrest lumber again
2025-08-25 11:29:22
5
AKOREDE🦇🌴 :
Make he no apologies nah 1-1
2025-08-25 11:10:47
25
Franklin Ezekiel :
Waiting him won apologize for
2025-08-25 10:11:55
23
️BILAL💙 :
Maturing is realizing that lumber wasn’t helping smart nah plan work them don plan am say nah like that he go go he just dey look like hero Full gist dey my story😂😂
2025-08-25 16:36:59
2
Paparazzi :
Apologies for what by kizz Daniel
2025-08-25 11:18:55
47
👺👺big snoop 🦍🦍 :
Apology for wetin gentle na God 😏😏Na just boy like us oh
2025-08-25 12:56:36
9
To see more videos from user @ebukanyovest, please go to the Tikwm
homepage.