Na me dey listen to geh geh,he changed my life,this boy almost ruined me,made me his personal atm cause I never say no,even by 3am this boy calls me to ask for something and I’ll still do it,Omo geh geh changed my life ajeh,I was doing supportive girlfriend for months to a chronic cheat,I rather remain single biko,na only preek I need man for at this point but it’s obviously hard to get a faithful preek this days😩 I don charge my tools sha cause they can never cheat on me 😂
2025-08-27 22:35:50
176
Ajoke_RoYaL🦋🥀❤️ :
University don scatter😹student no gree buy uniform😂😂
2025-08-29 18:53:53
349
She🌸 :
He don Dey denied dem. So fast
2025-08-28 20:47:47
541
Glorious babe 💖🌺🌸🌷💗 :
Some will apply it even when there relationship is perfect
2025-08-27 21:46:53
379
BlackBarbie 🧿 :
One guy don leave him serious gf wey no de ask for money cus of GehGeh 😂
2025-08-28 00:52:51
20
CLOTHES VENDOR IN ABUJA(PMC) :
University don scatter 😭😂😂
2025-08-28 21:06:46
229
EMPRESS❤️🥵👥🧚🏻💕 :
ahhh him don dey run? 😁😁😁😂😂
2025-08-25 19:45:44
139
Ibrahim Inuwa :
This guy wise ehmmm
2025-08-27 12:35:00
78
importwithnazicomfort :
Finally you don dey give up
2025-08-28 01:36:31
119
2jummy :
Thank God say you know say your advice fit spoil people life!
2025-08-28 20:50:04
78
Okereke Oluchi H. :
Ghe Ghe after finding out that his students can’t afford ordinary 70k uniform 😁😁😁😁😁😁
2025-08-29 06:37:42
23
Lumi🌸🤍🦋 :
Una mentor don change dey change topic 😂😂
2025-08-27 22:44:58
46
Rita glam :
Trust Uhrobo man at your own risk 🤣😂
2025-08-28 21:09:06
13
Godmother provision in Kabba :
Unah wey Dey listen ti this guy have you seen his woman ?
2025-08-31 11:22:41
8
@Lare Luxe :
i am a girl but I don't hate this guy because ' advice is for you to listen and take the one that will benefit you and leave those that won't, no one is misleading you by advising you rather they are talking from experience and it's left for you to pick the ones that you feel like is related to your own story. I come in peace ✌️🤗
2025-08-30 21:56:26
5
Ahulu Sensible🧏 :
Geh geh is too wise, 😂😂
2025-08-26 19:18:04
44
Etim comfort :
gehgeh university❎
gehgeh uniconfusion ✅
2025-08-30 00:00:47
8
jonny :
That’s why I said nah 200L student go set this question..gehgeh is just telling the reality of life which one be say according to gehgeh 😂
2025-08-25 22:49:30
71
𝐈𝐖𝐀𝐋𝐄𝐖𝐀⚡️ :
Enjoy youself jare 😂
2025-08-29 06:30:01
22
Mirabel :
My own send me say u say make him no date student no be you talk am ?
2025-08-28 23:04:49
5
debroa :
after you don spoil people relationship you 😭😭😭😭😭😭
2025-08-27 22:55:00
14
hormobolar_2020 :
Una mentor don reverse 😂😂😂😂
2025-08-28 10:23:52
5
Syrah_Kim :
2025-08-27 17:37:46
17
that_sweetgurl :
Omo omo omo💀😂bro don dey clear una now o
2025-08-27 19:25:58
7
To see more videos from user @vod.hq, please go to the Tikwm
homepage.