Baba your time don dey go
your trend don dey elapse
2025-08-27 18:21:14
1
PROMISE MUSK 𝕏 🚀🌴🪐🧌 :
Na this babe wey you go get Dey low your views so 😡why you go get babe, you wan spoil your career 😂???
2025-08-26 05:44:26
4
🎇Mira star girl 🎇 :
nor be TikTok take u views o
nah ur gf wey appear disappear ur views 😂
2025-08-26 09:50:13
7
🌬️𝕭𝖎𝖌*𝖕𝖊𝖗𝖗𝖎🌊 :
2025-09-01 12:02:56
0
Big Voltage 🇺🇲🇵🇹 :
ajeh I just like your step 😎😎😎😎
2025-08-31 22:00:12
0
BLÎÑKS ÑÂTÎON 🥷 :
Destiny no vex oo 🙏🙏🥺na this relationship you enter bring down ur view You self reason am 🥺🥺. No be like this ur video de take trend 🥺. I just wish TikTok bring back ur views 🙏
2025-08-26 06:47:24
2
Nice :
Leave that girl wey you the date your views I’ll be back believe me 😏
2025-08-27 23:46:19
0
𝑭 𝑳 𝑬 𝑿 𝒁 𝒀 🥷 :
no fear we dey ur back 🔥💯🙌
2025-08-26 19:08:31
0
OLOUWA DCASH :
na me write bad english na paddi dey vex 2-2
2025-08-25 22:50:23
0
@Liberty59 :
dis one u dey fly 🤣
na step abii na wetin
2025-08-27 19:47:12
0
Soft BOii👽🧃🕸️ :
But keh 😂😂😂
2025-08-25 21:26:37
0
THE INVESTOR®️🥀💸 :
Your steps dey give me joy 😹
2025-08-25 22:02:56
0
CASIANA I BUSINESS :
just checking on you my gee
2025-08-25 21:24:52
0
Susan James :
easy bro
2025-08-31 12:19:12
0
Kingsford✨ :
Is this a D.C.
2025-08-26 07:12:05
0
ABRAHAM🏝️🏝️🎧 :
Everything na time u sef don enjoy ur era na
2025-08-26 01:21:57
0
Thegraceboy123 :
Destiny please am begging you
2025-08-26 11:27:28
0
Alexmaxwell17 :
I no want make u make financial mistake nau 😩
2025-08-27 13:08:14
0
RP丨TERROR :
I had to search your name to watch your contents you no dey come fyp again
2025-08-26 05:52:27
0
☠️quãñfxbackup☠️ :
they tear risky steps okay I just advising okay don't take it serious sorry from now on pour water for ground na tiles I talk oo make you tear steps🙏
2025-08-26 20:31:24
2
lucienlorraine :
this one na magical steps 🪄🔥😂
2025-08-26 22:14:40
1
Aaron👒 :
My mentor
2025-08-28 18:21:53
0
To see more videos from user @chopee_0, please go to the Tikwm
homepage.