@icon_fresh77:

⚡️Icon_fresh7💫🤡
⚡️Icon_fresh7💫🤡
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 27 August 2025 17:02:20 GMT
102362
11023
524
1497

Music

Download

Comments

vvsfairyy
Princess💕 :
Na for girl wey no guide na😂
2025-09-20 16:09:15
241
lonner4lif
꧁🫧🎀𝒜𝒩ℐ𝒦ℰ🫧🎀꧂ :
Then why did I come over if not for knacking 😹😹
2025-09-20 13:43:36
436
dfw_richkid4
Just Michael✝️ :
make I teach una discord investment abi make I dey do
2025-10-01 08:34:48
0
sweetllolly1
Sweetllolly1🫲…🫱🦋🌈🦅🧜‍♀️🌊 :
I need big preq😭
2025-09-29 11:48:45
0
qwinbella333
BELLABABE🥰 :
nothing go even make me sleep when i know say i nor one do anything with u!!!😁
2025-09-20 11:24:37
121
savage_money3
Evil 😈 المال الوحشي 💫🍁🥀 :
She go go meet another boy for the same hotel you lodge na , you self go shock 🙂
2025-09-19 23:35:23
95
nikey648
Nikey❤️💚🇧🇪 :
Na why I get this app for phone 😂
2025-09-20 17:00:33
12
olamide77
Lizzie🌹❤️ :
How much is money for ride 😂😂😂
2025-09-20 20:19:06
1
just_daniel_____
💸 :
People actually think say this thing funny
2025-09-20 05:54:46
43
somto2310
. :
Omo 😂😂no try am ooo I get EFCC number for my phone oo
2025-09-20 17:18:13
1
methy.exe
{+METHY} 🌘🔮🐍📿♓️ :
i like as all the girls guide for comment section hope say na so una guide normal normal 😂😌
2025-09-20 17:37:44
42
karolina5392
Diamond zazaa :
Na wetin one boy do me ooo for hotel lol 😂 na so me go lodge my own room around 3😂even the boy no believe am 😂😂😂😂
2025-09-20 09:31:14
13
lizzyofthewils0n
lizzyofthewils0n :
I go lodge myself lolz , we guide for here o
2025-09-20 09:18:44
368
div_yne_fx
🦅Divyne🦅 :
bro don share update 😂💔
2025-09-18 19:49:20
35
lawbassey1
Dj LawG :
Unless I just wan overlook 😂
2025-09-20 06:42:07
8
therealexcelpoundz1
excel💕🥹😍 :
2 0 clock self we Dey fly bike go house 😘
2025-09-20 17:50:02
84
emmah051
Emmah :
so na once all the girls guide for comment section burst my Brain 😂🤣
2025-09-20 22:55:02
28
sonniaclara
Queen -sonnia ❤️‍🔥🦋 :
Then Why will I even bother coming to see you if nothing's gonna happen?"😒😂
2025-09-21 12:28:05
1
favorite25891
Dera ❤️❤️ :
I don sleep for outside before 🥺🥺I no fit forget dat day 😂😂😂
2025-09-21 03:00:01
4
p2fynieee
Peace ☮️ :
Na for gal wey no guide na you sef fit sleep outside 😪😪
2025-09-25 11:30:52
0
youngrichie335
. :
Bolt no fit reach my side 😹nah village I Dey live 😂you gat sleep outside
2025-09-30 15:03:45
0
omotaylor20
OMO TAYLOR ❤️😍💕 :
i swear to god i fit go outside if i no feel like doing nothing wey you wan do 😂
2025-09-21 09:31:40
1
winner_x07
Winner X🤖💥 :
We go know who lodge 🤣
2025-09-19 17:54:11
17
hatigerey
Elle mama E 💕😎 :
I no know my intention before i come over??😏
2025-09-20 16:29:52
3
escobarmamba
Mamba 🤍🔗GNF :
My squad bad for this level 😂😂😂i have booked your bolt
2025-09-20 08:32:51
9
To see more videos from user @icon_fresh77, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About