@lilxaint: 😂😂 #football #manchesterunited #fyp #viral

PATRICK IYERE
PATRICK IYERE
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 28 August 2025 20:47:35 GMT
54423
6043
271
994

Music

Download

Comments

ebukaeze9
E B U K A 🇦🇷🙊🙉🙈 :
which Ronaldo waiting Ronaldo don win since he left Man u ?🤣🤣Manchester United have won two trophy without Ronaldo and Ronaldo never won any trophy with Al Nassr 🤣🤣
2025-09-16 08:19:53
11
jabofun
Frank :
na Pogba and Ferguson we suppose beg
2025-09-16 09:52:14
38
lilxaint
PATRICK IYERE :
Justice for Onana 😂😂
2025-09-15 09:23:57
48
knny8450
💎Kénny💎 :
Make them question Ferguson.. una sure say that man no sell man u future for all those trophies wey him dey win that time
2025-09-15 13:32:18
147
joejoestrange
JosepHenry | Virtual Assistant :
i wan join Abeg
2025-09-16 09:48:59
10
henry223042
Nzendu ebuka :
Omo after mancity beat us 3:0 yesterday I nearly die 😌Omo if Chelsea win us for next game I swear I go follow garnacho turn Chelsea fans me don tired 😪
2025-09-15 13:08:01
101
danny_gold21
ẞħŷ🥹🐉 Bøÿ🌴💕 :
Nah greenwood deh do Man U
2025-09-14 22:57:03
46
sylvesterbassey531
Sylvester (SLY) :
Oga na Coach, man united na a world class manager no be all this upcoming learners
2025-09-16 13:06:48
2
cannon__01
Henriano😌 :
all the cheating wey Ferguson don do naim man u dey pay for now.
2025-09-16 09:31:28
4
jarad.emmanuel
Jarad Emmanuel :
Actually I Dey begin to think say this thing Na curse
2025-09-15 12:50:44
20
emma_lowkey481
†Emma Low-key 🥷👀† :
ever me man u cut my 15M 🥺🥺
2025-09-15 18:37:14
6
taiwojoshua807
Tmoney Exchange :
I don tire self make I dey go abeg
2025-09-16 16:44:14
1
uncleg19
Gabriel :
no be Ronaldo swear for them even Ronaldo never win any trophy for al nasser
2025-09-16 11:58:40
1
kyzolo__
Marv🦇 :
I just hope say e remain like this 😂
2025-09-16 07:53:11
2
callmelucas6
🌴BÎG LÚ©À$🥷🚩 :
We don see something for the manu o 🤲😭
2025-09-15 23:40:33
2
kellyfundsky
🇵🇱KY 🤖 ☥ :
Omo 😂😂😂
2025-09-15 12:31:07
4
popfrank04
Popfrank🇳🇬🕷 :
like play like play man u don fall o😑😞
2025-09-15 19:30:18
2
dgs.1111111
Døgùñs 1111111 :
na coach
2025-09-15 12:14:12
3
princecad01
STAR P🇨🇦 :
Which one be beg Ronaldo. Ronaldo self it has not been also well with him
2025-08-29 04:47:21
7
adewale5691
adewale :
no be penalty 😂😂😂
2025-09-15 12:56:48
0
hakimi4691
Hakimi :
Man united will pick up form against Chelsea
2025-09-16 00:04:19
1
emmanuelegwu66
King x. :
Ah swear make dem go beg Ronaldo 🥺🥺🥺
2025-09-15 16:30:44
4
judemichael59
gee guy :
make Dem go beg greenwood
2025-09-16 14:17:42
1
lucahanni123
Lucahanni :
Na Ronaldo spoil Man U
2025-09-16 10:31:30
1
To see more videos from user @lilxaint, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About