if a rapper got to explain their bar… nah, it aint it
2025-09-01 09:45:28
532
Louis Aiguh :
Only correct Abj boy know Torabora
2025-09-01 21:13:18
149
Kitschy :
I love this guy so much
2025-09-07 00:34:01
0
me🌹 :
Which time odumo sing this one na 😭,wetin be the name abeg
2025-08-30 16:37:43
131
GEEZ_7X0 :
This one just Dey hype him self baba I no see wetin you do o😅
2025-08-30 12:24:42
94
Joshie :
Omo this guy actually get lyricism sha
2025-08-30 17:28:03
913
BigSA :
If odumodu was not an artist his suppose to be a lecturer
2025-09-01 23:30:33
567
Rex? :
“Hotboxing in the back of the escalade and I’m dizzy so that’s escaladizzy” damn😂
2025-08-30 16:50:30
1207
bahdfella :
who no know legolas?
2025-09-06 19:55:45
0
Hareta Michael🍒 :
His music is above some people😁
2025-09-03 18:22:18
39
Bharmo Frosh :
I dey fire like I'm legolas!!!.....some people still never get this line till now....na just last month I figured it out, can't believe it flew over my head!!!....I'm not going to explain it....figure it out yourself, but I'll make a post about it rn if you want to know
2025-08-30 15:10:56
46
Andrew :
What is he even talking about
2025-08-31 01:52:25
48
big_saund :
Na upcoming they explain lyrics….
2025-08-31 11:51:33
33
ENNYYUNG🎧❤️🔥 :
But he’s not caping nah💐
2025-09-01 08:07:09
61
Prømzy⭐️ :
Omo we go need more of this type pod cast make big Kala fit Dey explain some of this en lyrics for us wey be Gen Z ❤️😂😂
2025-08-30 14:33:24
428
Maggy 😋 :
Na wietin mavo been wan do be this 😂😂😂
2025-08-30 12:20:57
2187
kingsley elochukwu :
😂😂 Odumodu, you no need explain your music nah , you no go rap finish, still become music reactor for your own music. Eminem and lil Wayne sef no the explain him lyrics. Boys still the decipher em and Wayne 2018 rap for 2025. So just leave it be bro make boys decipher am themselves na that time e go hit well bros
2025-09-01 14:56:46
53
VDL :
mavo come and learn
2025-08-31 02:25:58
1676
sharontorlowei :
😭
2025-09-01 11:16:20
106
Singlefc :
He doesn’t even know what the meaning is until they help him to check on phone
2025-08-31 08:08:57
12
Eye_witness(👁) :
odumodu my delta brother born and raised in abj
2025-08-30 17:05:45
47
S11 :
chai this man don cast location.
2025-09-01 21:28:16
57
Marcel🥀 :
where mavo dey??
2025-08-31 11:32:41
4
🐼 :
So as we Dey hear your song make we dey put safari for side??
2025-09-01 09:11:03
6
zino🏋🏾♂️ :
😂😂😂 this guy confidence ehn
2025-08-30 12:58:53
823
To see more videos from user @beliva4, please go to the Tikwm
homepage.