My client once said:...... I know it will come to this 😂😂
2025-09-01 17:25:34
149
LEKKI PRINCE 💠 :
I need serious boys to work together Mexico 🇲🇽 and India 🇮🇳
2025-09-01 21:06:05
22
ŘẼÐWÖRŁÐ :
Nah that stage I Dey now 😂
2025-09-05 19:34:51
0
Makavelli :
When you understand the game you don’t panic
2025-08-30 21:33:47
235
Prayer :
Yahoo will expose you to unnecessary enemies
2025-09-01 02:09:01
69
china.chase :
Person wey tell me fear my return since 2019 still Dey Hk for Ghana 😅😂
2025-08-30 18:13:06
113
V1c70r :
E go first give you pride , then humble you
2025-08-30 14:34:10
170
Felicia Guttormsen :
na so I chat one man for good 1 month Omo as I bill am, the man laugh me eh and said HE ALREADY KNOW SAY I BE FAKE. Omo I vex eh imagine wasting my time for good 1 month, the one wey vex me pass na that laugh he laughed at me oooo.
2025-09-01 18:13:32
15
itzmrbbola :
Omo I dnt tired bruh...... I no get shishi till now sef to buy Facebook don tired 😩😴
2025-09-07 15:08:47
0
Prof... :
Na the stage I dey now, I joined street by Feburary till now I never even pick 1 Dollar but I believe I go still pack am as long as say I dey focus.
2025-09-01 20:05:55
32
DALU BOi😎 :
Mary Walter promise me $ 25k I go promise my babe 16 pro,🤧 now we don break up
2025-09-01 20:48:22
10
Pablo :
Yahoo no be work oo,yahoo na whining something
2025-08-30 14:14:04
32
Coach_Bally :
How you dey take get all this updates?? Retired Yahoo boy😆
2025-08-30 08:03:32
85
☃️pu_wesh❄️ :
Who need celeb updates and format
2025-09-02 12:36:38
0
TOTO CURREN$Y🇩🇪 :
Snapchat never die
2025-08-30 20:57:12
12
mahxi001 :
Person go dey see 500 dollar 1k you go come say make u go do small spiritual something after doing the stuff 1 dollar no go come again 😂😂😂
2025-09-03 21:01:24
2
Sammy fundz🇨🇨✈💲 of ph💫 :
bro I dey tell u
I wan stop yahoo last week
TODAY MY GUY COLLECT 1M
2025-09-02 02:17:33
9
BIG BUIKEM :
We no de panic for dis side
2025-09-01 16:57:49
5
sansiro01 :
Deh cast deh go in name of content
2025-08-30 08:38:20
36
agrovators :
just no put Ur dream plans for yahoo sha
2025-08-31 15:59:12
19
HECTIC🥷🤑 :
Yahoo Boyz gather 😁
2025-09-03 00:32:06
13
wizzy :
na juju people dey us for this Yahoo
2025-09-03 17:59:51
1
Ex_Bigboy😒 :
As I go school na there I no say I no guide oboy 😂
2025-08-30 12:10:55
56
NOBLE 🇲🇽🇲🇽 :
my brother I'm a living testimony I'm very humble now
2025-08-30 17:22:08
17
MC much :
even LinkedIn bro
2025-09-03 15:34:45
1
To see more videos from user @king_chuvy, please go to the Tikwm
homepage.