so environmental sanitation is all sbout arresting people now? just see the way garbages full the gutters and drainages .no body is talking about it
2025-09-01 05:52:27
10
Africa 🌍 boy :
All this guys they are very happy because to see 70k Naira job in Nigeria it's not easy.🤣🤣🤣
2025-09-01 04:06:53
1
OLD BABA 9 :
D FACT THAT IS ALL GOVMENT ARE NT SERIOUS FRM FEDERAL, to local government level
2025-09-05 20:01:50
0
deb :
See road when Una they manage?😅
2025-08-31 13:40:10
1
David Vegas :
mismanagement of money 💰 and office this officers are supposed to be doing the job every day as their work been paid for every month not this way you are going no wear like this
2025-08-31 12:32:44
0
Favvy’s HairLab :
Wetin una Dey carry gun for so💔💔
2025-08-31 23:21:01
0
David Vegas :
this environmental taskforce are supposed to be the one cleaning the environment as been paid for but this is if you can get them to do it for you i will be paying you
2025-08-31 12:28:43
0
✨~Mimi🎀✨ :
🙏
2025-09-02 23:29:06
0
Justice :
😁😁😁
2025-08-31 09:27:01
0
Uwagboe Judith :
na d money una dey after
2025-08-31 10:14:05
0
ShotbyTemperance 🎥 :
See this one carry gun put hand inside trigger 😂😂
2025-08-31 05:06:48
1
Uwagboe Judith :
una dey arrest people see road everywhere dirty make una do una job. na cleaning be una job nor be to dey carry police dey arrest because if Dem stay hux na una go clean their shop
2025-08-31 10:13:19
1
quin blessing :
For the fact say una dey useless environmental day una don turn am to arresting day
2025-09-02 17:25:11
0
Ready :
4 years will soon finish.
2025-09-02 05:25:54
0
frankorobosa :
Yeye work wey dem give una
2025-09-01 21:31:11
0
Buzzywhite :
This task force are senseless
2025-09-01 19:26:35
0
lion of zion :
you guys should please stop taking laws into your own hands, you guys have not right to but your hands on someone father and mother brother sister and son,if them go broke the law, explain to them so they can understand before taking them away
2025-08-31 06:52:15
0
To see more videos from user @diplomaticleges, please go to the Tikwm
homepage.