@midesavage22: And he love me die😂💕

OLA😌💕
OLA😌💕
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 31 August 2025 14:06:55 GMT
145419
19964
867
1146

Music

Download

Comments

nifex54
MORENIKEJI 🥹😊😊🥰😌 :
my dad never raised his hand on me before 🥺🥺
2025-09-02 16:49:39
1026
oyinshuga5
oyin360 :
I no fit relate sha but na my mama he Hong Kong😭😂😂
2025-09-02 18:55:55
461
wumi.beads
wumi.beads :
Omoor mine no dey pass slap oo nd that one sef naa from prep class my papa no dey touch us my mama sef no dey pass warning 😔
2025-09-04 10:08:24
0
23toluwalope
ꨄTolu😌💕 :
I chop wire tired😂😭e reach one stage I go just dey cry for one corner say Naso dem hate me reach?😂
2025-08-31 22:06:19
168
olayemi885
ISLAMIYYAH 🌚💕 :
Me wey my papa won hang for fan opelope landlord seh 😂😂
2025-09-05 18:14:59
5
layomialagbo1
HERB VENDOR IN OFFA/IBADAN :
Ati daddy Ati mummy we no Dey chop any beating we last born they enjoy 🤣🤣
2025-09-02 19:19:10
17
bigamopsssssss
AMOPE✨🌺❤️ :
Any of una mama don tie una still put ata gigun for una yansh before?ano steal o😭na fight I go fight🤣since dat day if I see fight I day run 😹😹
2025-09-03 14:43:45
7
imoleayomiiiii
️ :
Dem never beat all of una reach the stage wey dem go bring blade and powder pepper 😭😹
2025-09-03 09:14:41
94
adesolatreatscakesandmor
IFE🫶🏿SEYIVIBES❤️ :
I can relate 😹
2025-09-03 20:25:22
0
babygurl20s
Babygurl20ss :
Olobuku ni daddy e 😩shey won fe pa e ni😆
2025-09-02 22:34:38
39
opeyemiasake36
Asake🥰❤️ :
Is it only my dad that doesn’t beat 😩 I love you dad❤️
2025-09-02 20:00:36
32
ibunkunsluxuryhub0
Ibunkun's Luxury hub👠👜👗 :
you don kneel down raise you hand for good three hours still con Carry one kind heavy block or stick for hand before?😭😂
2025-09-04 11:29:28
4
ozopeme
Ozo💖 :
Shey wonti fi bata tekowi na e ri?😂🥹
2025-09-03 08:20:12
27
nirvanabw
Ashabi Ola :
My papa no get wahala,but you see my mum 🥺that woman nah Kung Fu master😫😂
2025-09-04 19:40:29
6
bellz112
ꨄ︎ 🥀Rola🔗🎀💕 ꨄ︎ :
Won ti fi Tesbiy 📿 na e ri tabi awon wire( that black and red ) 😹😹😹 tan man fin connect dvd Ati television Papo na e ri 😹😹
2025-09-03 12:12:09
36
folascentandstyle01
🌸Fola Scent And Style🌸 :
Nothing wey my papa never use beat me 😂😂😂 engine belt ooo , belt ooo, name it abegg😂😂.
2025-09-02 19:37:39
4
lizzybee_24
Lizzybee2404 :
Na my sister and my papa be this 😂 like say dem be orogun 😂😂
2025-09-03 11:38:39
3
therealbeckyposh
Becky :
My dad don tie me before 😂
2025-09-02 19:20:09
28
theemmiii2
user806507093613 :
I can relate.I get eye problem before he still beat me for eye that day ehn😂😂
2025-09-05 14:20:26
2
adunni_24
ADUNNI ♏️❤️‍🔥🌺 :
Omoh 🥹😭 ano even sabi Wetin I wan write here 😹😹😹my dad is a trailer mechanic but he get one cable like this 🥹I chop ham pass normal food😹
2025-09-03 16:26:16
3
61omodesire
Desire♥️🫣 :
irin belt ti Fe baye mi je😂😂😂
2025-09-02 18:24:57
6
yallmeetfola18
folashade :
He don’t want you to collect pregnant ni😹and your werey later upgrade, you go Dey run commot house 😂
2025-09-04 20:14:47
0
rockybhatt01
Sugar🦋Plum✨💐 :
My own dad no dey beats us ooo nah my mom wicked pass😭😂😂😂
2025-09-04 17:35:30
1
successs611
IFE 🤍 :
Wa ma lo glasses keh daddy Ejor 😭😹💕
2025-09-03 07:55:33
7
buzzingbeauty1
~buzzing🐝 beauty👸💕~ :
Swearz same here oo😭😭😭😭😭
2025-09-06 13:19:40
1
To see more videos from user @midesavage22, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About