This video is means no bàd ; only trying to explain whenever a barbershop is full of hair on the floor, the barber has made a lot of money that day .. thanks for watching
2025-09-06 13:23:36
18881
. :
See as you dey spoil your business
2025-09-06 17:32:00
2474
ɪᴍᴏʟᴇ🦎 :
I hope it’s not what I’m thinking
2025-09-04 16:21:49
5216
✞ :
Me wey just go barb
2025-10-05 18:39:49
5597
cassieeeee💗💓❤️ :
barber don explain tire
2025-09-06 19:20:05
1131
Gr8 :
More hair, more money
2025-09-06 17:33:32
3744
Charisma🧚♀️ :
Bro dem go misunderstand this video like mad😂
2025-09-06 21:41:06
977
HABEEBULLAHI💚🧃 :
Na why I Dey do taper fade
2025-10-03 17:16:54
2582
Mega Fundz :
I understand the concept of the video oh but sha help me pack my own hair for nylon when I don come barb 🙏
2025-09-06 20:04:58
1018
ÄDÛÑÑÎ_ÅDÉ🪖💕 :
i watched once and understood
it means the more the service he renders the more money he makes in a day
2025-10-04 09:39:20
967
Baggie💫 :
Omo bro easy oo this thing nah in two ways oo😹 I first fear 😂
2025-09-04 12:59:16
1108
THE(one 🥋🗡️ :
Now I see why my hustle dey slow
2025-09-04 20:23:03
214
ℂ𝕒𝕝𝕝𝕄𝕙𝕖_ℝ𝕒𝕪🤎 :
Wetin you mean ?
2025-09-06 21:22:01
297
Joel Editz❤️🔥 :
We are cooked 💀
2025-09-06 22:59:57
156
Laura farms fans page :
Mummy see y I no wan go that babber shop
2025-10-22 23:14:49
5
MICHAEL📷⚽ :
to us that understood ASAP 😂😂😂😂😂☠️☠️☠
2025-10-06 11:37:36
6
God grace 💞🫶🫶 :
All the money on the ground there is 12500 😁😁bro send my own asap
2025-10-23 13:57:14
9
U.G💫 :
and na here I barb yesterday o
2025-09-06 22:07:46
117
Confidence :
Una go think say na meme
2025-09-07 02:56:18
9
…unknown :
My mom say make you give me my hair
2025-10-08 16:13:54
13
rion :
where your shop dey..mke I dey avoid am
2025-09-06 18:47:19
160
EMMANUEL🫠👤 :
which kind rough play b all this one again
2025-09-06 22:28:55
10
Abu Joshua :
make e no be wetin i dey think o😭😭 baba give me my hair😭
2025-10-03 20:50:50
28
𝕄𝕣🌴 卩尺乇ᐯ丨ᗪ🦅💰 :
My son bring more hairs 😈
2025-09-06 22:12:13
24
To see more videos from user @timelesssvibes, please go to the Tikwm
homepage.