@gistyentown: Trending: More Videos Shows The Active Involvement Of One Becky Fundz, Who Broke Nancy’s iPhone 12pro And Also Also Stri!ped Her Na*€d On The Viral Video #gistyentown
If person dey talk to you anyhow and you just keep quiet, dem go reason say you dey fear or you no get mouth. Na so dem go begin dey bully you. E no mean say you go fight, but make you stand gidigba. Even if na you wrong, no let anybody use you shine. If dem talk one, make you talk two back with sense make dem sabi say you no dey fear. If you just dey explain dey beg, dem go see you finish. Open eye, get confidence, no let anybody ride yo
2025-09-03 13:04:05
31
. :
Well sha na bayelsa sha try am for Benin😂
2025-09-03 09:10:20
57
OGHOGHO💕👅 :
Nor be for person like me lol 😂
2025-09-03 06:49:36
36
𝐍𝐮𝐞𝐥𝐥𝐚𝐄𝐬𝐭𝐡𝐞𝐫💕💕🥀 :
2025-09-03 08:47:06
22
Gould🥹🤍 :
Arrest me😭😂😂😂
2025-09-04 19:29:58
31
5% :
How did she get to that house
2025-09-02 17:48:31
18
°❀⋆.ೃ࿔*:・رحيمة *ೃ༄ :
but i think i saw one guy among them, and that one can't help the girl?😏
2025-09-03 09:53:37
38
SHE’SPRETTY🧊 :
See as dem Dey beat person pikin and the girl sef no attempt to fight sef 😭😭
2025-09-04 16:14:14
6
An AI prompt created this :
Where are all the feminists
2025-09-04 06:02:51
6
Cinnamon :
Omo my gender low-key dey fear me oh😳
2025-09-03 10:11:06
30
Elebe Ijeoma 🥰 :
I trusted you ke😂😂😂😂😂
2025-09-03 05:28:19
66
still_preshy🇳🇬🇨🇩 :
She say arrest me 😂dem don arrest am
2025-09-05 16:39:31
0
Bianca honey :
Kadi no worry ehhh na turn by turn
2025-09-03 16:27:48
11
KHADIJAT. :
My mouth is open
2025-09-04 12:15:34
0
L_I_L_I_A_N :
Omo who Dey keep this kind people as friends nawa
2025-09-03 11:35:35
11
tt.ttja :
They were so jealous of the Nancy girl!
2025-09-05 16:01:09
0
Dat gal joy💍🌙👅👅 :
Friends ehh Godforbid this my introvert life just dey help me well well oo
2025-09-04 21:59:44
1
❤️🔥🌹GODDESS❤️🔥👩❤️💋👩 :
This generation God forbid
2025-09-04 11:44:51
2
MR. ALEX :
Say na my sister them do this thing Omor see he no go funny o
2025-09-03 10:45:34
15
kellv47 :
Them Dey always come in group , because one no go fit stand ajehhh
2025-09-04 14:26:23
1
Nwabeke🌹🌹 :
omoh 💔justice must be seveed oh
2025-09-04 16:18:23
0
Zz_dabratt💕🦋 :
omo
2025-09-04 21:35:32
0
drakej97 :
We need justice for her 💯
2025-09-03 07:27:36
5
To see more videos from user @gistyentown, please go to the Tikwm
homepage.