My oga use am sing song for my ear that year for ASPMDA 😂😂😂. Till date, the man still respect me say self-respect wan wound me. Nothing dey enter my eyes
2025-09-04 08:48:14
975
Riri’s shai☕️ Arabian tea :
If she’s wise, she bill all of them a specific amount like 200k before she can agree to meet up with them. 1f she bill 15 at least 5married ones go pay that amount, 5 go offer 50k or 100k, wen dem begin call her to do wetin she collect money for, she quit the job and run, go start small business with the money. Sharp!.
2025-09-10 22:14:45
646
Presh💗🫦💋🌺 :
As all of una wey de this comment section de claim good Girl, which girls come de do am?
2025-09-04 11:02:51
621
Jenni❤️ :
Alaba men go explain better 😂😂
2025-09-04 14:15:54
507
Cee_Cee :
Dei-dei building materials men and their sales girls😂😂
2025-09-04 11:46:24
609
hair_president :
Main market,relief markets , ogbo ogwu and 12 others just left the group 🤣🤣🤣🤣
2025-09-04 10:32:02
176
Ojiugo Ana Awalueze🥰🥰♥️💖💙 :
is ladipo market a joke to u
2025-09-04 09:11:25
130
T-Shirt VENDOR @TRADEFAIR :
And na una go later marry them😂say you no nneka story no mean say you no Chidimma story 😂life no balance just enjoy yourself everybody will be fine regardless 👌
2025-09-04 09:19:52
141
Mmeso 💗᪲᪲᪲ :
Omooo ladipo food sellers ehhh 😂
I pity those girls likeee😂😂
2025-09-04 18:15:11
86
aniekwensi junior :
😅🤣🤣🤣🤣 have you heard of Dei Dei building materials markets men🤣🤣🤣alaba,idumota,men dey learn for deidei men. money can never be issues 🤣🤣🤣
2025-09-09 09:11:58
69
omaricha Cecilia :
me wey no dey send ndi oga no matter who rich pass
Abu m o nonso eruaka🤣🤣🤣
2025-09-04 09:55:08
22
ADAEZE🌹 :
Odunade,Agric and Coker Where they sell building materials in Lagos is it a joke to you all??? Lagos island, Trade fair and Oshodi Arena Dey learn!!!
2025-09-04 21:19:28
36
chisomalina :
How to respect yourself:
1: Laugh with them in the morning
2: change your mood swings next day, just greet and pass.
Don't be too available 🤣🤣
2025-09-09 04:38:17
34
Zobacraft :
them dey share sales girl glory. 10yrs later she still dey do sales girl. dey go prayer ministry
2025-09-05 15:36:45
50
Fiyo | Creator :
Lagos island girls - especially Mandilas girls 😂.
2025-09-05 10:37:09
39
kingsley :
Should we tell her now or after ?? 😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-09-04 08:26:21
42
daresticks85 :
dei dei bad pass😂😂😂
2025-09-09 22:04:43
73
🎀IMMACULATE🥵💝 :
Umunwoke machine parts Nkwo Nnewi left the group
2025-09-05 19:41:17
8
Onyebuchukwu :
Them go first get one kind pride ehhh,come dey claim levels till like after two months when like five Oga don pass them around then they go calm down
2025-09-04 21:01:47
12
Ezenwa DERA ❤️😎 :
especially ndi bureau the change guy 😂😂.
2025-09-02 23:10:57
10
Favou-riite :
Aswr. I pity those innocent girls, wey no know their scope
2025-09-04 20:01:33
8
CAPITAL-E :
I swear 😂 e get one wey I dey plan on how to chop this Sunday I pray make her stuff no come out before that day 😂😂😂
2025-09-04 06:00:34
34
indomie vendor in Abuja :
one sales girl working with her oga at deidei didn't know this man uses her period for his ritual thing... anytime she's on her period the man go pet her...tell her to go home nd take care of herself...omo dm for the remaining story 😂😂😂
2025-09-04 18:17:09
56
CHUKWUKADIBIA :
Alaba men I hail🙌🙌🤣🤣🤣
2025-09-02 23:32:54
17
favourbrenda :
No 1 rule !! No loose guard 🤣 🤣,u can laugh with them but no date any 🤣
2025-09-04 09:50:47
8
To see more videos from user @bigfagi, please go to the Tikwm
homepage.