@minitalker22:

Minitalker🎚
Minitalker🎚
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 02 September 2025 21:16:09 GMT
326370
30543
403
6031

Music

Download

Comments

khay_money
MACAULAY :
The moment people are arguing that the answer is 0.45 or 0.49 and your own answer is 900 😂😂😂😂😂😂 tie ta niyen
2025-09-05 08:08:34
214
penaiphobia0
peniaphobia 😰 :
Na that time u go hear mitochondria be power house of cell when u don already write lysosome 😂😂😂
2025-09-04 10:48:24
716
haryorwunmi
Tiana Wunmi :
E get one exam wey I write, my coursemates dey use calculator and I con dey wonder if na smae exam we dey write😂😫 I wan ment that day ehen
2025-09-05 11:17:29
34
shedy777
shedy :
One Day I hear dem Dey argue say the answer na 87 or 8.71 my own answer na NOVEMBER 😂😭💀
2025-09-05 10:55:56
31
thoeebat
Thooeebat♥️💋 :
Oversabis😂 u sha don submit Dey go house na 🙏😭
2025-09-05 10:39:10
26
faithataire
Faith Ataire :
Before dey go ruin my mood make i dey go house😏😏
2025-09-05 17:50:56
10
saint_nt_saint08
SAINT ✞ :
You do number 3 the question easy die for me wey struggle to write half page 😭😂
2025-09-05 10:29:01
26
oba_rey0
Rey of oaustech :
Everybody answer na 3.0 some na 0.3 guess what my answer was ?
2025-09-04 20:54:35
15
bb.love335
BB love :
I swear 😂those set of people Dey make me vex especially when d answer wey u go pick not b d right one 😂😂
2025-09-04 16:43:35
137
latehour001
AYANFE :
I Dey quick leave there sharp no be me and you
2025-09-05 10:37:24
17
lordgideonity37
Lørd Gidéöníty👽💎🇦🇷 :
This is how I always nah bike I go carry go home straight
2025-09-05 19:13:26
1
nifemifavour332
nifemifavour of fuoye :
No first class in the comment section?
2025-09-04 09:46:40
75
justnoble00
🎤🎤Noble🎤🎤 :
so na only girls be First Class 😞omo
2025-09-04 12:09:31
38
you_all_meet_ellie
🦋 CHIAMAKA 🫧💐💙 :
I no dey even stay to hear anything 😂😂
2025-09-05 18:40:55
0
shanayah516
SHANAYAH :
this boi is cute i love his content 🤣🤣
2025-09-05 16:50:47
1
official_fortune_
official_fortune :
Dem go tell you say answer na 49.5 or 49 but you get -13😭
2025-09-05 18:33:44
2
depearl_inme
P💫E🔥A💋R💯L💎 :
This is so me 🤣😂🤣 as dem gather dey talk, I dun japa 😩I don't joke with my heart 😂
2025-09-05 15:00:06
4
pocaro__
shyboss_🙈🥀 :
so drawing even de for this exam ... as how na when😂
2025-09-04 13:12:18
11
queen_kevwe
Queen🤍 :
You even dey waka slowly sef😩😂
2025-09-05 07:44:16
3
aladedahunsimercy
I_am_mercy :
For my own peace of mind😭
2025-09-05 10:44:48
6
titilayomiopeyemi
Aduke store :
I later hear person dey talk say one question no correct 😂😂😂Shebi na person wey know correct answer go know say one question no correct
2025-09-05 08:59:24
7
zemmys_elegant_ensemble
zemmys_elegant_ensemble :
😂😂😂😂Assin ehhhh, Omo leave the past in the past please, we moveeeeeee lol
2025-09-05 18:49:06
0
ola82902
B A L O G U N :
You already knew you failed without seeing result 💔
2025-09-05 13:00:50
2
umar_ahmed_musa
umarahmedmusa :
as soon as i commot the exams hall, i no look back sef.😅😅
2025-09-05 11:55:33
1
lordsmithotuu
Lordsmith :
Checking for correct answer after writing exam is one of the crimes I can’t commit😂
2025-09-05 14:51:52
0
To see more videos from user @minitalker22, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About